Zlatan-Rara cover art

Zlatan ● Rara

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Zlatan's "Rara" right here on Musik8 -Go To Play-

[Intro]
Niphkeys
Top boy
Kapaichumarimaichupako
Ahn, oya

[Pre-Chorus]
Say wetin you want?
She say "She want love" (Kilowi?)
Love without money?
O ni "Rara"
O ni "Rara oh, sapa is not for me"
Ahn-ahn, ko da rara
She...⇣ More

[Intro]
Niphkeys
Top boy
Kapaichumarimaichupako
Ahn, oya

[Pre-Chorus]
Say wetin you want?
She say "She want love" (Kilowi?)
Love without money?
O ni "Rara"
O ni "Rara oh, sapa is not for me"
Ahn-ahn, ko da rara
She say "She want love" (What love?)
Love without money? (Money)
O ni "Rara"
O ni "Rara oh, sapa is not for me" (Je n mọ)
Ko da rara

[Chorus]
Ah
Ugly boy see money
The girls dem sawa (Dem sawa)
Where love dey, money no dey
E fit to sour (E go sour)
Sleepless night, mo hustle paa
Ka po mi le shaka (Ko shaka)
Alaye na when money dey you go fit to gara (Ayi)
Kilowi?

[Post-Chorus]

Ahn-ahn
Oya, say
Tell me who no like better things
Moto wey no like mechanic
Snitch wе no like dey cash (Je n mọ)
Shoppеr wey no like the Gucci (Astala, astala)
Oya, say
Tell me who no like better things
Moto wey no like mechanic
Snitch we no like dey cash
Shopper wey no like the Gucci
Oya, say, say

[Verse]
I just wanna ball
I just wanna flex
Live my best life
Zero tolerance for stress
She say "Money for hand, her back for ground"
Oya where your aza?, make I spoil your account
Jẹ ki n f'owo ba ẹ shere, my baby, my baby
Gbẹ nu si bi bayi, je'a jete, je'a jete
Before you [?] ready do soapy
Na [?] get money dem be like [?]
She be saying "She want love, she want care, she wan cuddle with money on top"
E mi ika, mo fun jẹ
Pepper there with jara on top

[Pre-Chorus]

Say wetin you want?
She say "She want love"
Love without money?
O ni "Rara"
O ni "Rara oh, sapa is not for me"
Ko da rara
She say "She want love"
Love without money?
O ni "Rara"
O ni "Rara oh, sapa is not for me" (Je n mọ)
Ko da rara (Ayi)

[Chorus]
Ah
Ugly boy see money
The girls dem sawa (Dem sawa)
Where love dey, money no dey
E fit to sour (E go sour)
Sleepless night, mo hustle paa
Ka po mi le shaka (Ko shaka)
Alaye na when money dey you go fit to gara (Ayi)
Kilowi, jẹ n mọ, jẹ n mọ
Astala, astala

[Outro]
Tell me who no like better things
Moto wey no like mechanic
Snitch we no like dey cash
Shopper wey no like the Gucci
Timijay on the track

⇡ Less


Artist : Zlatan
SongTitle : Rara
Album : Omo Ologo EP
Release Year : 2023
Bitrate : 192 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats

Added On : 2023-04-28
Length : 2:37

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Zlatan's Rara Track | Song

More Songs From | Featuring Zlatan

Oghene
Nigeria

Bella Shmurda ● Oghene

DUR 3:05
FT JeriQ ,...
50 B illion
Nigeria

Young Jonn ● 50 B illion

DUR 2:15
FT Zlatan
Money Is My Guy (MIMG)
Nigeria

Lil Frosh ● Money Is My Guy (MIMG)

DUR 2:43
FT Zlatan
Dreams II
Nigeria

Ajebo Hustlers ● Dreams II

DUR 3:58
FT Zlatan...

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song