Zlatan-10 Bottles cover art

Zlatan ● 10 Bottles

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Zlatan's "10 Bottles" right here on Musik8 -Go To Play-

Say go hard or go home
Ah, my brother no padi for jungle oh
Nobody go help you if you struggle oh
Ah, say, so many things that you don't know
Ha, when e sup you go see them oh
When e finish, dem go say money miss road

When dem dey...⇣ More

Say go hard or go home
Ah, my brother no padi for jungle oh
Nobody go help you if you struggle oh
Ah, say, so many things that you don't know
Ha, when e sup you go see them oh
When e finish, dem go say money miss road

When dem dey sleep, me I no dey sleep, I dey shishe oh
Mo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh
Lọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah
Kabiesi, na Your doings make me dey shope oh
Pe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o
Ẹ wo aye mi lode, yeah yeah yeah

Tẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh
Wọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles
Franklin Benjamin, in bundle bundle oh
Azaman wey dey dull, e go see my trouble oh
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose
Shey you will snooze?
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose

Ko sowo ko sobo
Azul o ki n ṣe bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh
Ko sowo ko sobo
Azul o ki n se bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh

Mi o se, ọmọ oro nothing concern me

If no be money matter na whyning
I don't care, I don't care attitude
Fun awọn ọmọ aṣana yii t'ọn fẹ ba mi sun
I go dey grind, grind nonstop
Make my money no get bustop
Even Mr. Dangote never stop
Abi you wan depend on person to fit chop?

When dem dey sleep, me I no dey sleep, I dey shishe oh
Mo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh
Lọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah
Kabiesi, na Your doings make me dey shope oh
Pe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o
Ẹ wo aye mi lode, yeah yeah yeah

Tẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh
Wọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles
Franklin Benjamin, in bundle bundle oh
Azaman wey dey dull, e go see my trouble oh
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose
Shey you will snooze?
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose




Ko sowo ko sobo
Azul o ki n ṣe bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh
Ko sowo ko sobo
Azul o ki n ṣe bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh

⇡ Less


Artist : Zlatan
SongTitle : 10 Bottles
Album : 10 Bottles-Single
Release Year : 2023
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: Chech

Added On : 2023-11-24
Length : 2:59

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Zlatan's 10 Bottles Track | Song

More Songs From | Featuring Zlatan

Oghene
Nigeria

Bella Shmurda ● Oghene

DUR 3:05
FT JeriQ ,...
50 B illion
Nigeria

Young Jonn ● 50 B illion

DUR 2:15
FT Zlatan
Money Is My Guy (MIMG)
Nigeria

Lil Frosh ● Money Is My Guy (MIMG)

DUR 2:43
FT Zlatan
Dreams II
Nigeria

Ajebo Hustlers ● Dreams II

DUR 3:58
FT Zlatan...

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song