Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Yovi's "Talking Money" right here on Musik8 -Go To Play-
Hey siri
If you're not talking money
You're talking nonsense
Mad ohh
Simmer
Yovi yovi
You not talking money now
Say You talking nonsense
You not making money
Say you making no sense
You not talking money now
Say...⇣ More
Hey siri
If you're not talking money
You're talking nonsense
Mad ohh
Simmer
Yovi yovi
You not talking money now
Say You talking nonsense
You not making money
Say you making no sense
You not talking money now
Say You talking nonsense
You not making money
Say you making no sense
They say Na person wey work
Na him must to chop
Firigbon oshilekun
If u get the kokoro
No Dey use another man time to
Set your own time
Na person wey pass Na him get opolo
Gone are the days
A le jaiye wa o (ale jaiye wa o)
Now a days wan le buga wa mo (won le buga wa mo)
I waka dem Dey see me on a steady run
I'm young and I get the mulla
So this days Na me dey Buga won o
O ti Shina (As he do am for me, he go do am for you)
Baba ti shina (as he do am for you, he go do am for me)
O ti shina (As he do am for me, he go do am for you)
Baba ti Shina mi o (as he do am for you, he go do am for me)
If you're not talking money
Say u talking nonsense
If you're not making money say
You making no sense
If you're not talking money
Say u talking nonsense
If you're not making money say
You making no sense
Baiye sheri langbe be
Na money we Dey find everywhere
Eiye nfo Eyan Rin Nile
Adurami ni ka sha de be
Gone are the days
A le jaiye wa o (ale jaiye wa o)
Now a days wan le buga wa mo (won le buga wa mo)
I waka dem Dey see me on a steady run
I'm young and I get the mulla
So this days Na me dey Buga won o
O ti Shina (As he do am for me, he go do am for you)
Baba ti shina (as he do am for you, he go do am for me)
O ti shina (As he do am for me, he go do am for you)
Baba ti Shina mi o (as he do am for you, he go do am for me)
Hey Siri
Ti re koba ba mi soro owo
You're talking nonsense
Mad ohhh
⇡ Less
Posted by Bossman
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Yovi's Talking Money Track | Song