Worlasi-Soul Eaters cover art

Worlasi ● Soul Eaters

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Worlasi's "Soul Eaters" right here on Musik8 -Go To Play-

I′ve been up, I've been up ($pacely)

Yeah

I′ve been up, I've been up, I've been up




Yeah-yeah

Say




Decide to sleep, oh yeah

You gimme me pressure

You had a summer

Oh, bae,...⇣ More

I′ve been up, I've been up ($pacely)

Yeah

I′ve been up, I've been up, I've been up




Yeah-yeah

Say




Decide to sleep, oh yeah

You gimme me pressure

You had a summer

Oh, bae, you are a treasure

I no go leave, I want this forever

Yeah, forever

Yeah, yeah




Come with me

See, baby, come and be my boo, yeah

Dey with me, I no go take you for a fool, yeah

Roll with me, see, make I show you what to do

Show you what to do

Yeah, what to do, yeah




Bra me nkyɛn na membɔ wo nkɔmmɔ bi

This your body, girl, move it for me

I make fine, you make fine, you so sweet

You so sweet, girl, you so sweet




Bra me nkyɛn na membɔ wo nkɔmmɔ bi

This your body, girl, move it for me

I make fine, you make fine, you so sweet

You so sweet, yeah, you sweet




I for calm all my trips for which will make you bell me

Baby, come, if I pull up, baby, make you tell me

I dey count on you, make you no dey treat me dirty

You for feel me, yeah

Yeah




You for feel me, yeah (yeah)

If I feel you well (yeah)

If you fail me pɛ (yeah)

Na me yam rehye me (ay, ay)

Na me, what? (What?) What? ($pace)

Tell am gimme (yeah)

One thing wey I know

Love go make you gyimi-gyimi, oh




Where you dey?

Girl, I dey on my way

E no be long

When you call, I′m on my way, yeah

Let′s get away

I'll take you on a holiday

Girl, no delay

You know where me I dey all day, yeah




Make you no dey mind what they talk

They no dey gree

I no dey lie, you on my mind

I don′t know why

I wan' carress, I want to hold all your body

I say your body

Girl, your body




Bra me nkyɛn na membɔ wo nkɔmmɔ bi

This your body, girl, move it for me

I make fine, you make fine, you so sweet

You so sweet, girl, you so sweet




Bra me nkyɛn na membɔ wo nkɔmmɔ bi

This your body, girl, move it for me

I make fine, you make fine, you so sweet

You so sweet, yeah, you sweet

⇡ Less


Artist : Worlasi
SongTitle : Soul Eaters
Album : Angry African
Release Year : 2023
Bitrate : 128 Kbps
Country: Ghana
Genre : Afrobeats , Hip Hop, Rap

Added On : 2023-11-24
Length : 3:52

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Worlasi's Soul Eaters Track | Song

More Songs From | Featuring Worlasi

Soul Eaters
Ghana

Worlasi ● Soul Eaters

DUR 3:52
Balance
Ghana

Worlasi ● Balance

DUR 2:35
We No Go Gree
Ghana

Worlasi ● We No Go Gree

DUR 3:54
Sleeping Bear
Ghana

Worlasi ● Sleeping Bear

DUR 1:01

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song