Wizkid-Jah Bless Me cover art

Wizkid ● Jah Bless Me

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Wizkid's "Jah Bless Me" right here on Musik8 -Go To Play-

[Chorus]
Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing...⇣ More

[Verse 1]
When I show for the party, see Dem dey turn up dey Go
When I show for the party, see Dem dey burn up dey Go
Yeah dem know Wizzy baby, say I be killing the show
Yeah dem guys dey for party and then the chicks dey follow

[Chorus]
Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me

[Verse 2]
Good people go to heaven
Bad people go to Hell
But where do Gangstas go?
I say where do my people go
My people wey dey for Zanga, wey no get choice to make the doe
I wanna know, I wanna know
What dah Government really gat to say, about the things wey dey happen
I wanna know, I wanna know
What dah Government really gat to say

[Hook]
My music playing , lou-lati-loud
And the girls Dem dey dounce-douti-dance
My ghetto people feeling, they feeling Wizzy music everyday,
Everytime Dem see me Dema wave
My people playing , lou-lati-loud
And the girls Dem dey dounce-douti-dance
My ghetto people feeling, they feeling Wizzy music everyday,
Everytime Dem see me Dema wave

[Chorus]
Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me

[Verse 3]
Please God, Please God I say send me my daily bread
I say don’t put it where it’s hard to find
Let my music tell the people story
Don’t let my life be a normal story
I wanna live in glory
Please God, Please God I say send me my daily bread
I say don’t put it where it’s hard to find
Let my music tell the people story
Don’t let my life be a normal story
I wanna live in glory
To the ghetto youths, Drop ya Guns
Pick ya words, Done
Gunshots with the Bam Bam, with the Bam Bam
International Bam, Oh yeah
Gunshots with the Bam Bam, with the Bam Bam
International Bam
Whoo whoo, yeah yeah yeah

[Chorus]
I say my Jah Jah Jah Jah Bless
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me
Jah Jah Jah Jah Jah Bless me
Yeah you take away the pain that stay stressing
Bouncing about my God wey dey bless me
I say my Jah Jah Jah Jah Bless me

⇡ Less

Artist : Wizkid
SongTitle : Jah Bless Me
Album : Jah Bless Me-Single
Release Year : 2019
Bitrate : 192 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: KillBeatz

Added On : 2022-04-03
Length : 2:58

Posted by Bossman

Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Wizkid's Jah Bless Me Track | Song

More Songs From | Featuring Wizkid

MMS
Nigeria

Asake ● MMS

DUR 3:40
FT WizKid
APALA DISCO (Remix)
Nigeria

DJ Tunez ● APALA DISCO (Remix)

DUR 3:36
FT Terry Apala,...
Work Me Out
Jamaica

Shenseea ● Work Me Out

DUR 2:43
FT WizKid
One Love (Bob Marley: One Love - Music Inspired By The Film)
Nigeria

Various Artists (Bob Marley: One Love - Music Inspired By The Film) ● One Love (Bob Marley: One Love - Music Inspired By The Film)

DUR 3:05
FT WizKid

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song