Wizkid- Grace cover art

Wizkid ● Grace

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Wizkid's " Grace" right here on Musik8 -Go To Play-

[Verse 1]
Say you no believe what my eyes done face
If I got a bad bitch, tell me all is okay
Ah dey, burn my zoot, and I run my race
And I stand, real tall, no matter what man face
So many things that my eyes done face
And I never worry...⇣ More

[Verse 1]
Say you no believe what my eyes done face
If I got a bad bitch, tell me all is okay
Ah dey, burn my zoot, and I run my race
And I stand, real tall, no matter what man face
So many things that my eyes done face
And I never worry 'bout what the next man say
And I keep it so cool, keep my mind real sane
Tonight

[Chorus]
Loose guard, man no fit loose guard, yeah
No dey waste time, brother no time, yeah
Money on my mind, me never waste time, yeah
My mind, my mind, oh my, oh my
This kind hammer no fit lose time
Man I no dey look nobody, feel sey i feel fine yeah
And I stand real tall and I send no one, tonight

[Post-Chorus]
Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race

[Verse 2]

This kind ting weh I see e don tey
Say I got a bad bitch wey wan' go away, yeah
Plenty stress, we fi make man craze
Many, many tings I dey for ghetto, no pay
Say the people dey suffer but dey smile for face
But if Starboy talk, dem say Starboy craze
But I keep it so cool and ah dey run my race
For life

[Chorus]
Loose guard, man no fit loose guard, yeah
No dey waste time, brother no time, yeah
Money on my mind, me never waste time, yeah
My mind, my mind, oh my, oh my
This kind hammer no fit lose time
Man I no dey look nobody, feel sey i feel fine yeah
And I stand real tall and I send no one, tonight

[Post-Chorus]
Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race

[Bridge]

Say na this kind night
Say we want no stress, we dey thank God for our lives
Say na this kind night
Hold on to me, baby no kain here
Say na this kind night
Fill up my cup, let it run over
Say na this kind night
Say we let nobody know
Say we living on the low

[Post-Chorus]
Dem nuh fi run my race
Run my race, run my race
Run my, run my race
Steady I dey my lane
I say run my race
Run my race
Run my, run my race

⇡ Less


Artist : Wizkid
SongTitle : Grace
Album : Made in Lagos
Release Year : 2020
Bitrate : 320 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: P2J, Kofo

Added On : 2022-03-21
Length : 3:19

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Wizkid's Grace Track | Song

More Songs From | Featuring Wizkid

MMS
Nigeria

Asake ● MMS

DUR 3:40
FT WizKid
APALA DISCO (Remix)
Nigeria

DJ Tunez ● APALA DISCO (Remix)

DUR 3:36
FT Terry Apala,...
Work Me Out
Jamaica

Shenseea ● Work Me Out

DUR 2:43
FT WizKid
One Love (Bob Marley: One Love - Music Inspired By The Film)
Nigeria

Various Artists (Bob Marley: One Love - Music Inspired By The Film) ● One Love (Bob Marley: One Love - Music Inspired By The Film)

DUR 3:05
FT WizKid

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song