Wizkid-Bad To Me cover art

Wizkid ● Bad To Me

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Wizkid's "Bad To Me" right here on Musik8 -Go To Play-

[Verse 1]
Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care,...⇣ More

[Verse 1]
Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want




[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge—ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah

[Pre-Chorus]

Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok

⇡ Less


Artist : Wizkid
SongTitle : Bad To Me
Album : More Love Less Ego
Release Year : 2022
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: P2J, Sammy Soso

Added On : 2022-09-11
Length : 2:58

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Wizkid's Bad To Me Track | Song

More Songs From | Featuring Wizkid

MMS
Nigeria

Asake ● MMS

DUR 3:40
FT WizKid
APALA DISCO (Remix)
Nigeria

DJ Tunez ● APALA DISCO (Remix)

DUR 3:36
FT Terry Apala,...
Work Me Out
Jamaica

Shenseea ● Work Me Out

DUR 2:43
FT WizKid
One Love (Bob Marley: One Love - Music Inspired By The Film)
Nigeria

Various Artists (Bob Marley: One Love - Music Inspired By The Film) ● One Love (Bob Marley: One Love - Music Inspired By The Film)

DUR 3:05
FT WizKid

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song