Victor AD-Normal cover art

Victor AD ● Normal

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Victor AD's "Normal" right here on Musik8 -Go To Play-

Intro
I dey fear you
Redeye for them
Craze

Verse 1
Omo I stand the well with my ten toes
Give the different vibe wey go make them come dey dance with their heads
No be everything a man see e mouth suppose to dey talk
I put...⇣ More

Intro
I dey fear you
Redeye for them
Craze

Verse 1
Omo I stand the well with my ten toes
Give the different vibe wey go make them come dey dance with their heads
No be everything a man see e mouth suppose to dey talk
I put in the work oh move different with my work oh
If them go left I go right for them
If them go back I go front for them
If them movе side I change am for them
If thеm wan run I take flight for them
Oh yeah yeah yeah otilo
Them join but them no fit catch
Them wan spoil wetin god done patch

Chorus
Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people
Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people

Verse 2

In a world of many normal people
My eye dey red my head dey hot
I no be normal people
And who normal don end for here
You wan be normal people
You still dey sleep with your eyes close
Like you be normal people ah
In a world of many normal people
My eye dey red my head dey hot
I no be normal people
And who normal don end for here
You wan be normal people
You still dey sleep with your eyes close
Like you be normal people ah
Oghenebiko oh

Chorus
Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people
Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people

⇡ Less


Artist : Victor AD
SongTitle : Normal
Album : Normal-Single
Release Year : 2023
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats

Added On : 2023-04-14
Length : 2:44

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Victor AD's Normal Track | Song

More Songs From | Featuring Victor AD

Person Daughter
Nigeria

Victor AD ● Person Daughter

DUR 2:34
FT Kelvyn...
Holy Water
Nigeria

Victor AD ● Holy Water

DUR 2:45
Family Time
Nigeria

Erigga ● Family Time

DUR 3:42
FT Zlatan...
MIDF (Na Money I Dey Find)
Nigeria

Victor AD ● MIDF (Na Money I Dey Find)

DUR 2:50

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song