Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Ugoccie's "Breakfast " right here on Musik8 -Go To Play-
You for park and go
Me I know you know
Tomorrow you find me come
Carry your drama come
Si mu gbahara love
Small thing you go find fault
No no no no
I no fit do again
Better better better
Make I see you later later
No no no...⇣ More
You for park and go
Me I know you know
Tomorrow you find me come
Carry your drama come
Si mu gbahara love
Small thing you go find fault
No no no no
I no fit do again
Better better better
Make I see you later later
No no no no
I no fit do again
Better better better
Make I see you later
Ima kwa na ife di n'love
Odi kwa though oh
Breakfast no be your mate
Everybody must chop oh
Ife di n'love
Odi kwa tough oh
Even if you too strong
Everybody must chop o
Na person wey dey chyke
Dey form pass
Woo!
Enwem plans
Plans to love you
No be believe say
For this life I go hurt you
I kpo na Face Time
Juom say I trust you
Say the distance
Feel say I don lost you (woo)
For instance, muna gi
Ji the whole city
Rapu ndi mmadu
And we go solve am hopefully
Faa na akozi na anyi akusago woefully
Faa na agbaa anyi query
Na Akuko anyi bu old story
Lee nu (lenu)
Akubem onwem since you left me (cha cha)
Imakwa na ibi n'isi m rent free (why not)
Maka mdalu onwunwa wey dey tempt me
Ile m anya si na Men are scum
I hangia call, kpoo gi 20 minutes
Kam try a luck, ijee kpota defence
Ka i parkia bus
Leegodi anya n'azu before
I lookuo door
Ima kwa na ife di n'love
Odi kwa though oh
Breakfast no be your mate
Everybody must chop oh
Ife di n'love
Odi kwa tough oh
Even if you too strong
Everybody must chop o
Na person wey dey chyke
Dey form pass
Onye nwelu phone o buzi badass
U cover bad man with a filter
With a fake love and cheap things (Yes alright)
Cos I'm alright everything
No no no no
I no fit do again
Better better better
Make I see you later later
No no no no
I no fit do again
Better better better
Make I see you later
Ima kwa na ife di n'love
Odi kwa though oh
Breakfast no be your mate
Everybody must chop oh
Ife di n'love
Odi kwa tough oh
Even if you too strong
Everybody must chop
Ima kwa na ife di n'love
Ife di n'love oh oh oh
Swaps
Ima kwa na ife di n'love oh
Swaps
Odi kwa tough oh
⇡ Less
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Ugoccie's Breakfast Track | Song