Timaya-Chulo Bothers Nobody cover art

Timaya ● Chulo Bothers Nobody

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Timaya's "Chulo Bothers Nobody" right here on Musik8 -Go To Play-

Chulo eh
Chulo Chulo Chulo
Leggo yeah

Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed yeah
Na only God wey dey butter my bread ee ei eh eh
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na...⇣ More

Chulo eh
Chulo Chulo Chulo
Leggo yeah

Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed yeah
Na only God wey dey butter my bread ee ei eh eh
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere

Papi Chulo chinekeme bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo
I say Chulo bambam
Chulo bothers nobody ooo
Chulo Chulo bambam
You know Chulo bothers nobody oo
Me I bambam
Chulo Chulo bothers nobody oo
Chulo bambam right leggo

My first album back then when I start was true story

Chulo bam bam
For the place when I dey today, me I give God all the glory
Oh Lord Shower your grace
Make we no face wetin udi and ash dey face yeah
Alhamdulillah na him mufa dey pray so
2020 no dey look your face

Papi Chulo bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo
I say Chulo bambam
Chulo bothers nobody ooo
Chulo Chulo bambam
Chulo chulo bothers nobody eh
Me I bambam
Chulo Chulo bothers nobody oo leggo
Chulo bambam

You know say woman dem come and go
I dey give dem rapampampam
For the place wey I dey
When I steping in the town
Dey can't stop the boy eh
Dey can't stop the boy eh
You know oh eh eh rapampampam leggo
Papi Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody
Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody eh
Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody ehh
Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody ehh
Leggo ahan ahan
Right

Abeg abeg

Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed
Na only God wey dey butter my bread

Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere

Papi Chulo bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo
I say Chulo bambam
Chulo bothers nobody oo
Chulo Chulo bambam
You know Chulo bothers nobody oo
Me I bambam
Chulo Chulo bothers nobody oo
Chulo bambam

⇡ Less


Artist : Timaya
SongTitle : Chulo Bothers Nobody
Album : Gratitude
Release Year : 2020
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats

Added On : 2022-04-02
Length : 3:35

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Timaya's Chulo Bothers Nobody Track | Song

More Songs From | Featuring Timaya

In My Head
Nigeria

Timaya ● In My Head

DUR 2:58
FT Tiwa Savage
Dey You Dey
Nigeria

Timaya ● Dey You Dey

DUR 2:35
Tomato
Nigeria

Timaya ● Tomato

DUR 2:42
My Moto
Nigeria

Timaya ● My Moto

DUR 2:14

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song