Terry Apala-TGIF cover art

Terry Apala ● TGIF

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Terry Apala's "TGIF" right here on Musik8 -Go To Play-

Sh'ongbo? yeah-yea'
(Ozedikus Nwanne)
Terry Apala, mo de ni
Hmm-hmm, hmm-mm, mm

Shey you really gbadun this?
Party t'ashe l'ano, you still dey reminiscin'
(Yeah-yeah, sh'ogba dun e?)
Shey you want to follow me?
The only song...⇣ More

Sh'ongbo? yeah-yea'
(Ozedikus Nwanne)
Terry Apala, mo de ni
Hmm-hmm, hmm-mm, mm

Shey you really gbadun this?
Party t'ashe l'ano, you still dey reminiscin'
(Yeah-yeah, sh'ogba dun e?)
Shey you want to follow me?
The only song wey she wan hear, orin Terry ni
(Yeah-yeah, orin Terry ni)
See the girls them, dem dey komi je
My swaggu dey make them fear
Make everybody come with their own baby
I no wan hear say "you no get your baby"
Kolaq Alagbo, ni mo fe k'emu
Jedi, Opa Eyin, Afato
Tonight, we die there
Two, two bits everybody here

Thank God it's Friday (thank God it's Friday)
I don collect salary (yeah-yeah)
Make the girls dem follow me, yeah-yeah
Thank God it's Friday (thank God it's Friday)
I don collect allawee
K'eyin t'emi te lemi
Thank God it's Friday (thank God it's Friday)
I don collect salary (yeah-yeah)
Make the girls dem follow me, yeah-yeah
Thank God it's Friday
I don collect allawee (yeah-yeah)
K'eyin t'emi te lemi

I wanna say this for the very last time (for the very last time)
"Big boys l'afe, afe awon atenu" (afe awon atenu)
E kpin ounje d'odomi, Ewa ati Atamu (ati Akamu)
If food no reach you, broda, mabinu
It's party time
Everybody, jek'amu ra
Fine time
Eyin t'emi, jek'aju pa (sh'ongbo 'rin mi?)
All my ladies, eyin t'emi, e ma s'oju nu (sh'ongbo 'rin mi?)
Yeah, we la, wa la, we la-we la
I dey gbadun the melody, e dey sweet me
Apala lori Hip Hop, shey e feel e? (sh'ongbo 'rin mi?)
Obe t'odun, e wa bami je nbe (sh'ongbo 'rin mi?)
Yeah, we la, wa la, we la-we la

Thank God it's Friday (Wi'-Wi')
I don collect salary (yeah-yeah)
Make the girls dem follow me, yeah-yeah
Thank God it's Friday (Wi')
I don collect allawee
K'eyin t'emi te lemi (yeah-yeah, yeah)
Thank God it's Friday (thank God it's Friday)
I don collect salary (yeah-yeah)
Make the girls dem follow me, yeah-yeah
Thank God it's Friday (thank God it's Friday)
I don collect allawee
K'eyin t'emi te lemi

Te lemi
Te lemi
Sh'ongbo 'rin mi?
Ozedikus Nwanne, yeah-yeah
(Obe t'odun, e wa bami je nbe)
Eyin t'emi, e wa bami je nbe
Sokoto mi, sokoto kembe

⇡ Less


Artist : Terry Apala
SongTitle : TGIF
Album : TGIF-Single
Release Year : 2022
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: Ozedikus

Added On : 2022-03-10
Length : 3:10

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Terry Apala's TGIF Track | Song

More Songs From | Featuring Terry Apala

APALA DISCO (Remix)
Nigeria

DJ Tunez ● APALA DISCO (Remix)

DUR 3:36
FT Terry Apala,...
Live My Life
Gambia, Uk

BackRoad Gee ● Live My Life

DUR 2:43
FT Terry Apala...
Sapa
Nigeria

Graham D ● Sapa

DUR 2:57
FT Terry Apala
Manya
Nigeria

Kaylex ● Manya

DUR 2:37
FT Terry Apala

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song