Terri- Money cover art

Terri ● Money

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Terri's " Money" right here on Musik8 -Go To Play-

[Verse 1: Terri]
More money, more money, anything wey better pass money na more money, more money
(Yeah)
Na the remedy, Remedy, too many nonsense na yamayama, Them go laugh say na comedy
(Sweet Life Oh)
Spoil your girl, spoil your girl,...⇣ More

[Verse 1: Terri]
More money, more money, anything wey better pass money na more money, more money
(Yeah)
Na the remedy, Remedy, too many nonsense na yamayama, Them go laugh say na comedy
(Sweet Life Oh)
Spoil your girl, spoil your girl, buy am weavon, buy am Channel
If not dem go help you, nobody go tell you
(Hmmm)

[Chorus: Terri]
I know I’m a sinner man, (sinner)
But I no envy brother man, (Brother)
I just wan turn to bigger man (bigger)
I do not do this for the gram (oh ah)
I know I’m a sinner man, (sinner)
But I no envy brother man, (Brother)
I just wan turn to bigger man (biggеr)
I do not do this for the gram (oh ah)

[Verse 2: Bella Shmurda]
Bella wan go, soldier comе ayaa
Barrack ti de soldier go ayaa
Shebi na money you dey chase
If I get money I go Gbes
(Ahhaaa)
More money, more money
When we enter the place them dey know we the baddest
More money, more money
Omotena come through with Biliki and Agnes
Sho-le, Baby Sho-le (Ayaa)
More melodies, Baby Sho-le (Ayaa)
Wassup, Baby wassup
Small money girl you burst up
Sho-le, Baby Sho-le (Ayaa)
More melodies, Baby Sho-le (Ayaa)
Wassup, Baby wassup
Small money girl you burst up

[Chorus: Terri]

I know I’m a sinner man, (sinner)
But I no envy bother man, (Brother)
I just wan turn to bigger man (bigger)
I do not do this for the gram (oh ah)

[Verse 3: Mohbad]
Me i want more money
Owo to ma po le ti
Owo tan fi gb’esu le ti
Owo ti o si ninu aza
Ti mo ti gbowo B
Gbowo T
Mo tun gbowo C
Mo fi’yoku le fun Receipt, Imole
More money, more money, (more money)
Gbe lo party, ma na owo be E money (ma na owo be E money)
More money, more money
Olowo la mo pon pe ni somebody (somebody, somebody)
Mo sare bi tyre, (Mo sare bi tyre)
Awon kan sope ma tire, (Awon kan sope ma tire)
Won fe pa’na mi bi NEPA, (Won fe pa’na mi bi NEPA)
Imole ni seh ko shey pa

[Chorus: Terri]
I know I’m a sinner man, (sinner)
But I no envy brother man, (Brother)
I just wan turn to bigger man (bigger)
I do not do this for the gram (oh ah)
I know I’m a sinner man, (sinner)
But I no envy brother man, (Brother)
I just wan turn to bigger man (bigger)
I do not do this for the gram (oh ah)

⇡ Less


Artist : Terri
SongTitle : Money
Featuring : Bella Shmurda , Mohbad
Album : Money-Single
Release Year : 2021
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: Tuzi

Added On : 2022-03-22
Length : 2:58

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Terri's Money Track | Song

More Songs From | Featuring Terri

Ride
Ghana

City Boy ● Ride

DUR 2:48
FT Terrist...
Gun
Ghana

Chicogod ● Gun

DUR 1:40
FT Terrist...
Found Love
Tanzania

Jux ● Found Love

DUR 2:45
FT Terri
Dlala Mshana
South Africa

Mfr Souls ● Dlala Mshana

DUR 7:28
FT Snow Terris...

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song