T.I Blaze-Popori cover art

T.I Blaze ● Popori

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to T.I Blaze's "Popori" right here on Musik8 -Go To Play-

Mmm, hmm-mmOh, ohYeahDangerousYeah-ayy, ayyI carry Lambo', my paddie carry BentleyMy paddie carry Bentley (uh-uh)

You...⇣ More

Mmm, hmm-mmOh, ohYeahDangerousYeah-ayy, ayyI carry Lambo', my paddie carry BentleyMy paddie carry Bentley (uh-uh)

You get me? I carry Lambo', my paddie carry Bentley (my paddie carry Bentley)Ahn, won de le yo min settingSay 'cause, every second, you go see me grinding (grinding)Uh, money make energy boost (boost)I just wan dey cruise (cru-'iuse)Again, I don jonz (again, I don jonz)Coco make me snooze (make me snooze)Mmm, abi kini gan mon waka? (Kini gan mon waka?)Money matter, make me get shingbaka (me get shingbaka)

If you get car, no go balance amFor Peckham, dem dey feel my soundOmo iya mi, j'aye MiamiIbi t'ofi mi si, ko l'oma ba miSee the coming bale, bale-baleOmo, malo fiwon wey mi, yeah-yeah

Popori po-po-po, popori poNa who wan popori mi?Popori po-po-po, popori poOya, talo fe popori mi?Totori to-to-to, totori toWho wan totori mi?Popori po-po-po, popori poWon de le popori mi

Baba God l'oni "ma gbadun lo"Say me get money, me flenjoAseyiowun ma l'Olohun naNobody fit know as e take dey workWork oh, work ohIf you no work, you no go chop ohTen toes, ten toesMe, I stand gidigba, all the bags dem ah chasing

Already ati mo pe, oje l'ojePull to my crib, I got double BenzIle nyo, ma te'le jejeI left my home and beat my chest say"Even if I regret, on the road, no going back"In my dream, I see millis on my neck, but e go set oh

Popori po-po-po, po-po-poNa who wan popori mi?Popori po-po-po, po-po-poNa who wan popori mi?Sho-Shoki sho-sho-sho, sho-sho-shoKilotun soh l'eni? E-e-e-e

Already ati mo pe, oje l'ojePull to my crib, I got double BenzIle nyo, ma te'le jejeI left my home and beat my chest say"Even if I regret, on the road, no going back"In my dream, I see millis on my neck, but e go set oh(Sunshine)

⇡ Less


Artist : T.I Blaze
SongTitle : Popori
Featuring : Balloranking
Album : Dangerous Wavy Baby
Release Year : 2023
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats

Added On : 2023-08-04
Length : 2:15

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on T.I Blaze's Popori Track | Song

More Songs From | Featuring T.I Blaze

Holy Fada
Nigeria

T.I Blaze ● Holy Fada

DUR 3:38
FT Bhadboi...
Motivate
Nigeria

T.I Blaze ● Motivate

DUR 2:41
Daddy Yo
Nigeria

T.I Blaze ● Daddy Yo

DUR 2:24
FT Lojay
On D Low
Nigeria

T.I Blaze ● On D Low

DUR 2:24
FT Mr Eazi

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song