Sound Sultan-Tonop cover art

Sound Sultan ● Tonop

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Sound Sultan's "Tonop" right here on Musik8 -Go To Play-

The sun go dey shanana shanana
Irọlẹ lo ma tàn
'Cause moonlight turn go come
I still dey hold my champion oh
Still dey hold my champion oh
To use your conscience change na permanent something
'Cause life na turn by turn
I still...⇣ More

The sun go dey shanana shanana
Irọlẹ lo ma tàn
'Cause moonlight turn go come
I still dey hold my champion oh
Still dey hold my champion oh
To use your conscience change na permanent something
'Cause life na turn by turn
I still dey hold my champion oh
I still dey hold my champion oh

Plenty people talk but dem no know
How you fit to know when you no go?
How you fit to go when you no show?
Celebrate your freedom oh (for your back eh, eh)

Oya tonop oh (come up, eh, eh)
Oya tonop oh
Oya tonop oh (no be me dey yarn oh)
Tonop
Tonop oh (na gbedu dey yarn)
Tonop oh
Tonop oh

Se won ni mo da gobe sile, da gobe sile
Da gobe sile
With the drum wey dey burst speaker
Why me? Dem dey find me
Talo n wà mi?
Ma ko ti e ba mi
We dey use money clean any pain around me
Awon temi use money shower like tsunami

Plenty people talk but dem no know
How you fit to know when you no go?
How you fit to go when you no show?
Celebrate your freedom oh (for your back eh, eh)

Oya tonop oh (come up, eh, eh)
Oya tonop oh
Oya tonop oh (no be me dey yarn oh)
Tonop
Tonop oh (my gbedu dey yarn)
Tonop oh
Tonop oh

Celebrate, celebrate, chop your life oh
Sharp man, so sharp, cut a knife oh
Sharp man, chop life, chop life, new Oba
So you go say bakass life, fit others
Serve yourself like a boss, eh eh
And fill your plate with enough, eh eh
Awọn témi use money shower like tsunami

Plenty people talk but dem no know
How you fit to know when you no go?
How you fit to go when you no show?
Celebrate your freedom oh (for your back eh, eh)

Oya tonop oh (come up, eh, eh)
Oya tonop oh
Oya tonop oh (no be me dey yarn)
Tonop
Tonop oh (my gbedu dey yarn)
Tonop oh
Tonop oh (no be me dey yarn oh)

My gbedu dey yarn
No be me dey yarn
My gbedu dey yarn

Omo leave am, last last na all of us dey come meet Fela
Kerekeke dikeke, iwe pe ko pepedipepe
Awa pe ti pe-pe tipepe, ko sese korede ire kun
TY mix

⇡ Less


Artist : Sound Sultan
SongTitle : Tonop
Album : Tonop-Single
Release Year : 2020
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats , Hip Hop
Producer: Tee Y Mix

Added On : 2022-04-26
Length : 3:08

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Sound Sultan's Tonop Track | Song

More Songs From | Featuring Sound Sultan

Something Like This
Nigeria

Sound Sultan ● Something Like This

DUR 2:58
Incase
Nigeria

Sound Sultan ● Incase

DUR 2:45
FT Falz
Ghesomo
Nigeria

Sound Sultan ● Ghesomo

DUR 3:46
FT 2Baba ,...
Odo
Nigeria

Sound Sultan ● Odo

DUR 3:42
FT Teni, Mr...

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song