Simi-Ayo cover art

Simi ● Ayo

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Simi's "Ayo" right here on Musik8 -Go To Play-

[Verse 1: Simi]
My blessing come down
Favour fall down on me
Goodness and mercy follow me everyday
Everything wey I touch for this
Everything wey I want
Shey na mansion o, shey na Porsche o
Na me get am o, amin
If dem dey doubt...⇣ More

[Verse 1: Simi]
My blessing come down
Favour fall down on me
Goodness and mercy follow me everyday
Everything wey I touch for this
Everything wey I want
Shey na mansion o, shey na Porsche o
Na me get am o, amin
If dem dey doubt e, no mind em
If bad belle come make you bite them
My time don come eoooh
Ayo wa na le mi o
Ire oooo, ire
Ayomide oooo, ayomide
Everyday o showers of blessings reign on me




[Hook]
Shey na money wey you want o, oya o
Abi o fera motor o, oya
Time e don come o, oooo
Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wale wa
Prosperity something o kpe wa
And blessing calling, oooooo
Ayo wa ba le mi o

[Verse 2: Simi]
A siriri wa a bo
Wherever we go
Victory wey no dey finish
Ani temi ni o
Loke loke we no go run down
No more tension, no wahala
Tori ola wole, owo tide o
Pounds ati dollars, temi ni o
Ayo at'allafia ko je temi ni o
Maa kiwi lowo lowo bi Adenuga
If you believe o s'amin o
Ani ko s'amin o

[Hook]
Ire ooo, ire
Ayomide o, ayomide
Everyday o showers of blessings rain on me
Shey na money wey you want o, oya o
Abi o fera motor o, oya
Time e don come o, oooo
Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wale wa
Prosperity something o kpe wa
And blessing calling, oooooo
Ayo wa ba le mi o

[Verse 3: Simi]

Atewo ko mi a ro
Olorire ooya ko ma ro
Emi re o eh eh
Oya dance the dance of olowo
As you go money go follow
Before you ask, God go answer
Ayo Ayo Ayo
Ayo sin mi dele o, sin mi dele o
Ola Bamindele
Pararara

[Hook]
Shey na money wey you want o, oya o
Abi o fera motor o, oya
Time e don come o, oooo
Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wale wa
Prosperity something o kpe wa
And blessing calling, oooooo
Ayo wa ba le mi o

Ore ore ore o
Ore wa ba le mi o
Make this love dey sweet me for body
Ife wa bale mi o
Ireti wo le mi o
Ireti wo le mi o
Ayo Ayo Ayo
Ayo wa ba le mi o

⇡ Less


Artist : Simi
SongTitle : Ayo
Album : Omo Charlie Champagne Vol. 1
Release Year : 2019
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: Legendury Beatz

Added On : 2022-04-23
Length : 3:44

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Simi's Ayo Track | Song

More Songs From | Featuring Simi

Borrow Me Your Baby
Nigeria

Simi ● Borrow Me Your Baby

DUR 3:33
FT Falz
Chief Commander
Nigeria

Simi ● Chief Commander

DUR 2:56
FT Ebenezer...
RnB Luv
Nigeria

Simi ● RnB Luv

DUR 2:39
Romance Therapy
Nigeria

Simi ● Romance Therapy

DUR 2:00

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song