Shatta Wale-Where I Come From cover art

Shatta Wale ● Where I Come From

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Shatta Wale's "Where I Come From " right here on Musik8 -Go To Play-

Pah pah pah pah pah

Where I come from, nobody go pay ransom
Where I come from
E be like sey nobody dey care oh my God
Where I come from, people dey try Phantom...
Pikin dey fly to London
But I tell you If you try you go taya oo
Where...⇣ More

Pah pah pah pah pah

Where I come from, nobody go pay ransom
Where I come from
E be like sey nobody dey care oh my God
Where I come from, people dey try Phantom...
Pikin dey fly to London
But I tell you If you try you go taya oo
Where I come from
Dem no fit talk people matter
That be why
Me I no dey go church oo
My bible for my chest oh
I be my own pastor

Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lom, pah pah pah

Life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
I know life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall

Where I come from
Many problem dey oo
I say no food for table
Before evening we crack our brain ooh
Where I come from
Okada be our transport
Trotro station be our airport
We no get Visa, so how we go fly oo

Where I come from
E be who you know oo
And where I come from
Nobody knows, nobody knows tomorrow

Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lomi, pah pah pah

Life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
I know life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall

Where I come from, nobody go pay ransom
Where I come from
Ibe like sey nobody dey care oh my God
Where I come from, people dey try Phantom
Pikin dey fly to London
But I tell you If you try you go taya oo

Lomi ee lomi
E be like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lomi, pah pah pah

Life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
I know life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall

⇡ Less


Artist : Shatta Wale
SongTitle : Where I Come From
Album : Where I Come From (Single)
Release Year : 2020
Bitrate : 128 Kbps
Country: Ghana
Genre : Dancehall
Producer: Beatz Vampire

Added On : 2022-02-24
Length : 3:37

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Shatta Wale's Where I Come From Track | Song

More Songs From | Featuring Shatta Wale

Accra
Ghana

Shatta Wale ● Accra

DUR 2:57
No Size
Ghana

Shatta Wale ● No Size

DUR 2:28
Hey Uncle
Ghana

Shatta Wale ● Hey Uncle

DUR 4:03
Man Call God
Ghana

Shatta Wale ● Man Call God

DUR 3:15

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song