Shatta Wale-Unicorn cover art

Shatta Wale ● Unicorn

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Shatta Wale's "Unicorn" right here on Musik8 -Go To Play-

The soul dey want but the body make weakThey want the change but nobody no dey speak

Last year I collect money like a thiefThey say I finish but I keep dropping the hitsI change...⇣ More

The soul dey want but the body make weakThey want the change but nobody no dey speak

Last year I collect money like a thiefThey say I finish but I keep dropping the hitsI change the plan I make dem wonder who be this6 months JJC start to dey pickI change my price like I'm doing tonatonAfter I perform den you know seyapon

You for tell the people the truth stop dey jonFor Tik tok dem dey call me dr likeeI dey make dem laugh like Kevin HartI show dem love I dey talk the factsMe I dey fight dem if dem call the shotsPeer pressure make dem get last

I'm on fireMake nobody near this timeI dey tell you you for fear this guyI say I no be your normal guy normal guyNormal guy yeahI'm on fireMake nobody near this timeI go cut your asankoli from this skyI say I no be your normal guy normal guy

Every baby wey dem born dey make a stepTo get the money just dey come with mindsetYour body dey work but maybe your brain bedYou no go Togo how much more Cape VerdeYou no want do am so you no know what be verbYou no get love so you no know what he care

You say you ready but I see you no prepareWhat a fault but you no want go repairsGod time but dem say black magicDem no fit believe what dey happenIf you no know my journey stop chattingIf I open this for your top hell party

I'm on fireMake nobody near this timeI dey tell you you for fear this guyI say I no be your normal guy normal guyI'm on fireMake nobody near this timeI go cut your asankoli from this skyI say I no be your normal guy normal guy

I fill up the stadium 360Eleven days promo we do historyNo TV no radio just IGMDK say post for FBShouts to Sammy flex for that opportunityHip life Ghana music no get unityMy guy try for London Reggie zippy

But dem still no wan see disMe ano dey do moaaAll my shattas know I no be cool manIf you no want pay we dey pull amSouth London Mitcham youth man go ask pimpim

Only money wey I come forI thank the fans dem dey do am for my comfortI know my ghetto youth ano dey do pompousI dey live my life normal make the money normalYou dey TVYou dey talk say shatta wale dey do many wrongs

How many times you go complainI say some of we be that unicornsDo you know unicorns at allHave you read about unicorns at allHave you seen a unicorn at allAsk your people about dem unicorns

I'm on fireMake nobody near this timeI dey tell you you for fear this guyI say I no be your normal guy normal guy

I'm on fireMake nobody near this timeI go cut your asankoli from this skyI say I no be your normal guy normal guy

⇡ Less


Artist : Shatta Wale
SongTitle : Unicorn
Album : Unicorn-Single
Release Year : 2023
Bitrate : 128 Kbps
Country: Ghana
Genre : Afrobeats , Dancehall
Producer: DaMaker

Added On : 2023-01-09
Length : 3:32

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Shatta Wale's Unicorn Track | Song

More Songs From | Featuring Shatta Wale

Accra
Ghana

Shatta Wale ● Accra

DUR 2:57
No Size
Ghana

Shatta Wale ● No Size

DUR 2:28
Hey Uncle
Ghana

Shatta Wale ● Hey Uncle

DUR 4:03
Man Call God
Ghana

Shatta Wale ● Man Call God

DUR 3:15

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song