Shatta Wale-Incoming cover art

Shatta Wale ● Incoming

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Shatta Wale's "Incoming" right here on Musik8 -Go To Play-

[Refrain: Shatta Wale]

All chase is my peace of mind
E get some things that I don't subscribe
Bad from time for a long long time
From a long long time

[Chorus: Shatta Wale]

I know they can see me coming
From afar fire...⇣ More

[Refrain: Shatta Wale]

All chase is my peace of mind
E get some things that I don't subscribe
Bad from time for a long long time
From a long long time

[Chorus: Shatta Wale]

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I've been running
Tell that man make them give me space o
Me gun burst fire blaze o
Cos we don see many days o
Long enough we've been running

[Pre-Chorus: Shatta Wale]

Should incase o
Tell dem make dem comot for my face o
Oh Lord, me nah fit relate o
Only dollar and the pounds o
I dey chase o

[Chorus: Shatta Wale]

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I've been running
Tell that man make them give me space o
Me gun burst fire blaze o
Cos we don see many days o
Long enough we've been running

[Verse 2: Tekno]
We've been blessed o
Many things I no fit yarn for the stable
I'm so grateful
Never think I forget how you dey protect, mmmm

All I want is my peace of mind
E get some things that I don't subscribe
Bad from time for a long long time
Ọmọ I know say, say the sun gon shine

Work nonstop till I reach my prime
And I work nonstop till I get dem whine
Everything solid and
E be thing and
She dey whine am, mmm


[Pre-Chorus: Shatta Wale]

Should incase o
Tell dem make dem comot for my face o
Oh Lord, me nah fit relate o
Only dollar and the pounds o
I dey chase o

[Chorus: Shatta Wale]

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I've been running
Tell that man make them give me space o
Me gun burst fire blaze o
Cos we don see many days o
Long enough we've been running


[Outro: Shatta Wale & Tekno]

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I've been running
Tell that man make them give me space o
Me gun burst fire blaze o
Cos we don see many days o
Long enough we've been running


⇡ Less


Artist : Shatta Wale
SongTitle : Incoming
Featuring : Tekno
Album : KONEKT
Release Year : 2023
Bitrate : 128 Kbps
Country: Ghana
Genre : Amapiano, Afrobeats
Producer: 4tunezBeats

Added On : 2023-10-17
Length : 2:48

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Shatta Wale's Incoming Track | Song

More Songs From | Featuring Shatta Wale

Accra
Ghana

Shatta Wale ● Accra

DUR 2:57
No Size
Ghana

Shatta Wale ● No Size

DUR 2:28
Hey Uncle
Ghana

Shatta Wale ● Hey Uncle

DUR 4:03
Man Call God
Ghana

Shatta Wale ● Man Call God

DUR 3:15

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song