Shatta Wale-My Level cover art

Shatta Wale ● My Level

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Shatta Wale's "My Level" right here on Musik8 -Go To Play-

My level ey
My level ey

Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan worry me
I go show all ah dem tragedy
No be today oo no be today oo we start oo
So you for...⇣ More

My level ey
My level ey

Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan worry me
I go show all ah dem tragedy
No be today oo no be today oo we start oo
So you for sing my song oo
You for keep am for long oo
Because you don't know the day weh Jesus Christ go come oo

So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level

The time adey waka dey waka yeh
Amɛ na akɛ gbɔmɔ bɛ deka yeh
Lonely, lonely story
The time I buy my Toyota
Flossy kɛ amɛ akɛ bɛ nyɛ na
What a lovely story
I dey live this life oo
Because I get my Bible oo
Because the blessings I get from The Most High be so great oo

So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level

Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan worry me
I go show all ah dem tragedy
No be today oo, no be today oo we start oo
So you for sing my song oo
You for keep am for long oo
Because you don't know the day weh Jesus Christ go come oo

So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level

⇡ Less


Artist : Shatta Wale
SongTitle : My Level
Album : My Level-Single
Release Year : 2018
Bitrate : 128 Kbps
Country: Ghana
Genre : High Life
Producer: Paq

Added On : 2022-05-15
Length : 2:44

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Shatta Wale's My Level Track | Song

More Songs From | Featuring Shatta Wale

Accra
Ghana

Shatta Wale ● Accra

DUR 2:57
No Size
Ghana

Shatta Wale ● No Size

DUR 2:28
Hey Uncle
Ghana

Shatta Wale ● Hey Uncle

DUR 4:03
Man Call God
Ghana

Shatta Wale ● Man Call God

DUR 3:15

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song