Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Shatta Wale's "Mr Pundit" right here on Musik8 -Go To Play-
[Verse 1]
See dem dey wake up and say
I dey go job oo
And feel like what dem dey say
No get no fault oo
Sometimes when you talk
Do you thimk about what you dey talk
If you dey think about time o
You...⇣ More
[Verse 1]
See dem dey wake up and say
I dey go job oo
And feel like what dem dey say
No get no fault oo
Sometimes when you talk
Do you thimk about what you dey talk
If you dey think about time o
You go respect calender and clock
[Pre-Chorus]
It's been months
Wey you dey talk about me o
I take am as free promo
I dey take collect money o
I say its been years
Wey you dey backbite me o
Say I no do this
Me I no do that
Why you no go do am make I do am
[Chorus]
Heyy Mr Pundit
Who tell you say I be your mate
You no go fit intimidate me
Heyy Mr Pundit
Who tell you say I be your mate
You no go fit intimidate me
[Verse 2]
Ebi here you go do this fucken things
No be Yankey, because Accra be village
I dey here come face me aunty
See somebody face like spare parts
Lion tail you dey tresspass
You no know ticket price for first class
Shut up that smelly mouth
As I dey sing I no sleep two days
Do you know what studio dey do
I say no record label, no royalty
Pundit don't be a fool
Yes I get money
But that be money for the journey
If I buy daimond wey you complain
Hey you be Johnny
All these years you dey talk this
I buy house, buy cars give fans
As these years you dey talk this
Have you done some
Tell me which one
So who be fool now
Me or you who fool now
If you no come step my neck
I no go talk chair
[Pre-Chorus]
It's been months
Wey you dey talk about me o
I take am as free promo
I dey take collect money o
I say its been years
Wey you dey backbite me o
Say I no do this
Me I no do that
Why you no go do am make I do am
[Chorus]
Heyy Mr Pundit
Who tell you say I be your mate
You no go fit intimidate me
Heyy Mr Pundit
Who tell you say I be your mate
You no go fit intimidate me
[Verse 3]
What concern chicken for crocodile party
Dem go dey chew am
Shatta in the midst of disappointed artistes
Them want to chew me
Celebrity no be by force
Wendy Shay go tell you ebi by God
I never take you for serious for once
I dey blast your face like jazz
GBUM GBUM CHA
For your face w))ja shika
)y3 presenter but (di ka
Nekunu agyae nu, obiaa ndi nu
Toto 3kwa (kwa kwa kwa)
W) nm) am3 (ha ha ha)
See me I dey drive for my range rover
I say who the cap fit
I no finish your father
[Chorus]
Heyy Mr Pundit
Who tell you say I be your mate
You no go fit intimidate me
Heyy Mr Pundit
Who tell you say I be your mate
You no go fit intimidate me
[Instrumental Break]
[Bridge]
You no go fit intimidate me
You no go fit intimidate me
You no go fit intimidate me
[Spoken Word]
Now ebi you people dey fight yourselves there
All the confusions wey you cause around mates
Today this one better pas this one
Today this one, he do pass this one
Today this one he be doom
Shatta alone, you people dey compare me
To highlife artistes
To rap artistes, hiphop artistes and many
R&B artistes, gospel artistes
Everybody you dey compare shatta alone to am
Today ebi your own people wey dey talk
You people you dey talk
You dey fight back and that be Psalm 35
Fight those who fight against me
Bring confusion to them
Ebi so God dey do am
Psalm 35 I dey tell you
Sell out
⇡ Less
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Shatta Wale's Mr Pundit Track | Song