Shatta Wale-Thunder Fire cover art

Shatta Wale ● Thunder Fire

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Shatta Wale's "Thunder Fire" right here on Musik8 -Go To Play-

Yeah, Shatta Wale
Oh ohh
Big boy ano dey see nobody higher than Jah o
If you no like me chale fey mor no ba o
Ano dey like man, wey dey fight in woman o
Keep your baby well, even if she be kayayo
Because tomorrow go be another story...⇣ More

Yeah, Shatta Wale
Oh ohh
Big boy ano dey see nobody higher than Jah o
If you no like me chale fey mor no ba o
Ano dey like man, wey dey fight in woman o
Keep your baby well, even if she be kayayo
Because tomorrow go be another story o
Story story, make I tell you story

Shatta me deɛ ɛnfa me ho sɛ w'ano gbaga o
What I know say w'ani so ɛshi sɛ kakaduro
Abrabo yɛ hard, ɛnso daakye yɛbɛ duru o
Don't make I tell you sey your mother
Errhnn, your mother
Make I tell you sey your mother food sweet
Mesi deɛ woyɛ nyinaa six feet
You know seh Shatta Movement be big team
I say if eno be Jah and these girls, who be me?

Everyday dema calling Cappy, Cappy o
Me adey sing this song for the party, party o
Okay Joint, make I tell'em say ano be mumu boy
Ago dey talk my mind, fuck it, make everything spoil
We no dey praise Tetteh Quarshie, but if ebe me ago make that cocoa spoil
We taya with this lie, lie
Me ah tell poverty goodbye
Kunzu kudu bani tonight
Ya waku wama ku
Rock chains and versace (See our rock chains and versace)

Thunder Fire
Them dum dum dum, them them dum dum dum
Thunder Fire
Them dum dum dum, them them dum dum dum
Thunder Fire
Them dum dum dum, them them dum dum dum
Thunder Fire
Them dum dum dum, them them dum dum dum

Me I want do this forever
Write my story, okada to Range Rover
Ghetto youth adey blow my ting like Masa Taylor
Jah know, my horn bigger than Charles Taylor
Why you dey wan eat my food, my broda I go touch you
God no sleep o, God no sleep o, asay God dey watch you
See ah do am again, ah do it again, now you go dey talk true
See how Tramol kill'em, I say sunyi yawa o
Asay see how Rafinol kill'em oo, sunyi yawa o
Badman kill 'em all (Badman kill'em o)

Thunder Fire
Them dum dum dum, them them dum dum dum
Thunder Fire
Them dum dum dum, them them dum dum dum
Thunder Fire
Them dum dum dum, them them dum dum dum
Thunder Fire
Them dum dum dum; I swear my father Kanto-na (gbor!)

Okay, my name is Captan and I wan introduce
Haha! The girls call me Odehyeɛ Runaway, but I don't know why
My real name is 77
Haha! Yuh already know, Addi di gyal'em daddy

Mumu 1
Mumu 2
Mumu 3

Thunder Fire
Them dum dum dum, them them dum dum dum
Thunder Fire
Them dum dum dum, them them dum dum dum
Thunder Fire
Them dum dum dum, them them dum dum dum
Thunder Fire
Them dum dum dum

Thunder Fire
Them dum dum dum, them them dum dum dum
Thunder Fire
Them dum dum dum, them them dum dum dum
Thunder Fire
Them dum dum dum, them them dum dum dum
Thunder Fire
Them dum dum dum, them them dum dum dum

⇡ Less


Artist : Shatta Wale
SongTitle : Thunder Fire
Featuring : Millitants
Album : Thunder Fire-Single
Release Year : 2018
Bitrate : 197 Kbps
Country: Ghana
Genre : Dancehall
Producer: Beat Boy

Added On : 2022-03-18
Length : 3:42

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Shatta Wale's Thunder Fire Track | Song

More Songs From | Featuring Shatta Wale

Accra
Ghana

Shatta Wale ● Accra

DUR 2:57
No Size
Ghana

Shatta Wale ● No Size

DUR 2:28
Hey Uncle
Ghana

Shatta Wale ● Hey Uncle

DUR 4:03
Man Call God
Ghana

Shatta Wale ● Man Call God

DUR 3:15

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song