Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Shatta Wale , Medikal's "WHY ALWAYS ME" right here on Musik8 -Go To Play-
INTRO
You no see say my fans no be fake
[Shatta Wale]
As you dey see me here so o only me and my God
Me alone for cell 7 no visitor at all
I say this God wey I dey worship greater than all
My fans be my peace o so what be your...⇣ More
INTRO
You no see say my fans no be fake
[Shatta Wale]
As you dey see me here so o only me and my God
Me alone for cell 7 no visitor at all
I say this God wey I dey worship greater than all
My fans be my peace o so what be your war?
All the things you dey do to me o they go do to you o
You dey make I turn to monster – monster
Why always me
Why me why me
Why always me
Why me why me
Listen
If I be arrogant do you think I go fe get this plenty fans
S3 me ma me ho so ah do you think I go fe get this plenty fans
Eno be today wey dem tell me say music no go help me
Sometimes when I talk you for b3shi
You don’t know God so b3shi
Ebe sad why you dey want paint me black
Ebe sad what kind of life be that
When they talk and I talk dem say hey
Only me and my God everyday
If we fall we go rise up again
You no see say my fans no be fake
[ CHORUS 2x ]
Why always me
Why me why me
Why always me
Why me why me
[Medikal]
Dem go give gaba
Cut dem mouth like a tin cutter
Real badman we a get capa
So you think say I go fall
You fool papa
S3 wo maame ba ne me a 3ny3 wo d3
Me de m’ahwehw3 ma no kraa ne ho nny3 ne f3
Aduuu su m) akwadu oproo su m) mm333
You dey wait make I fall 3ny3 n3
B)me din ma me
Long time DTB lock up di city
Long time DTB lock up di city
[ CHORUS 2x ]
Why always me
Why me why me
Why always me
Why me why me
Long time DTB lock up di city
Long time DTB lock up di city
⇡ Less
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Shatta Wale , Medikal's WHY ALWAYS ME Track | Song