As I come back again
They no ft stop my rain
U no dey there wen I dey talk to Jehowah
He give me power say make i kneel on his shoulder
Today dem go hire soilder say make
Dem fight me say make dem catch me eeeh
Shimo nitsumo eyee
Katchwe fee daane yeak3 okpe
Big up god father nitso kamkp3
If u close all the doors I go open the ways
Amenkwee,Amenkwee,say life be time oo,life be time,
Patience don′t spoil my name life be time
Dem dey talk ooo dem dey talk ooo
But life be time oooo life be time
Who Jan bless no one curse
Life be time ooo life be time
Showers how many time I go talk this and the what is ooo
Eno be only me I dey for the place
Pray as I get this chopings ooo
Because the whether no fine ooo
Any which I for save ur life ooo
But some people don't care
Passenger ewo adw33
I dey kai lan teh
Things wey I tell am
Ek3 mi ak3 dwee
Afeef3 moko ooo
Shadout to manager Nana Addi
But if u feel say u fared up with ECG
Go buy generator ooo
School repeatation be important
But me still i go fight for the paper ooo
I no dey here to impress no hater
But prayer for the creator be favor ooo
Today I just be poor but hey tomorrow riches will see my way
Amenkwee,Amenkwee,say life be time oo,life be time,
Patience don′t spoil my name life be time
Dem dey talk ooo dem dey talk ooo
But life be time oooo life be time
Who Jan bless no one curse
Life be time ooo life be time
K3fie am3 nu shishi
Ak3 wabey3 hegbo shigbo fiffiokpo
We dey reign forever igbe k3vakpo
Life be time check your club tomo
Rainbow is ta te I envy now nowo kaabi reign
Alley Wale watwa chain wogye newoden,
Evergreen, timeless wotsiitso anye ateley
Wona m3 fe less komo patience woka me kwe wobaya attention
3ke wona Ghana popalation nyelemo jenshi
L3 yejone hey nyedoni ho l3 swimming pool
Koleke Dene tsutso taabo talota yabiyi endi konko kebafo k3bafo Baba
Tunde lebimok3 koko k3yagbe k3 sonic neva nemo shusho nupow k3 gb3
BMF SM wokoe junjui Amenkwee,
Amenkwee,say life be time oo,life be time,
Patience don't spoil my name life be time
Dem dey talk ooo dem dey talk ooo
But life be time oooo life be time
Who Jan bless no one curse
Life be time ooo life be time
⇡ Less
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Shatta Wale's Life Be Time Track | Song