Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Shatta Wale's "Dem No Fit Wait" right here on Musik8 -Go To Play-
Paah Paah Paah Paah Paah
Yeah eyyy
Dem no fi wait o
Just one day wey monkey go turn human being
But monkey say no o
K3 jufor n3 nny3 ma ya wo kusum ne m’atse tosu o
If you know you know
Life no be fast ebe slow
I say if you...⇣ More
Paah Paah Paah Paah Paah
Yeah eyyy
Dem no fi wait o
Just one day wey monkey go turn human being
But monkey say no o
K3 jufor n3 nny3 ma ya wo kusum ne m’atse tosu o
If you know you know
Life no be fast ebe slow
I say if you grow you go know
Don’t make this time pass you o
You go fe try so hard but if your time no come make you no rush
You go fe try so hard only God o only God o
Many friends weh start this music thing with me o
Dem no fi wait o
I say I tell dem make we work hard work hard but still
Dem no fi wait o
O Lord why me
So dem dey talk
Dem no fi wait o
I dey kai when I see some of dem on the way today o
Dem no fi wait o
So my story you for take am serious
Whether you be senior or junior
Me I want this dunia
Shi k3 am3 fee m’awo am3 sulia
I kai those times for Maajor
When we dey rehearse for Zion
I tell my friends ey say we go make it ey one day
But dem no believe the story ey
Now see I dey drive on the highway
If you dey wait, wait for God o
If you dey wait, wait for God o
Many friends weh start this music thing with me o
Dem no fi wait o
I say I tell dem make we work hard work hard but still
Dem no fi wait o
O Lord why me
So dem dey talk
Dem no fi wait o
I dey kai when I see some of dem on the way today o
Dem no fi wait o
Just one day wey monkey go turn human being
But monkey say no o
K3 jufor n3 nny3 ma ya wo kusum ne m’atse tosu o
If you know you know
Life no be fast ebe slow
I say if you grow you go know
Don’t make this time pass you o
You go fe try so hard but if your time no come make you no rush
You go fe try so hard only God o only God o
⇡ Less
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Shatta Wale's Dem No Fit Wait Track | Song