Shatta Wale-2Known cover art

Shatta Wale ● 2Known

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Shatta Wale's "2Known" right here on Musik8 -Go To Play-

Oh yeah 
1 Don 
E coil 
Don spoil 




For demma face we do am and dem say sosket 
Man wey naked no dey put hand for pocket 
To piss no hard but chicken no fit ei
I dey walk slow like a tortoise 
Magical life...⇣ More

Oh yeah 
1 Don 
E coil 
Don spoil 




For demma face we do am and dem say sosket 
Man wey naked no dey put hand for pocket 
To piss no hard but chicken no fit ei
I dey walk slow like a tortoise 
Magical life dem say man a cultist 
Dem try convince i never bought it 

This be our mission ano dey abort it 


Your own country buh you go be my tourist
Your witness say she never saw this 
One way or the other we break promise 
Already tell dem Shatta Movement is a calling



Ebe we cause this change o 
We never do mistake o 
But dem say Shatta Wale too known 
Me ano dey care what you say o 
I get this love for my people o
So ago do am o




{ VERSE 2 }
What be your water bottle to a poly tank?
We dey get VVIP every time
You no fe compare chalewote and Jordan 
Ad3n wo b)dam? 
If I dey withdraw this time no teller 
Bullion van come to me agbene ny3 na
Those days rastas and turbans 


When you come Accra nieni esh3 na
We dey spoil der sugar show dollar 
Hard currency we no dey throw sawdust

This time I take my client go Concas 
Internet work no dey come with compass 
In God we trust man don’t trust 
If you see me and Gangee we don frass 
Those days my teacher say ano dey come class 
Today when he see me he say Shatta Wale top class 




Uhhh uhhh uh uhhhh
If we cause this change o 
We never do mistake o 
But dem say Shatta Wale too known 
Me ano dey care what you say o 
I get this love for my people o
So ago do am

For demma face we do am and dem say sosket 
Man wey naked no dey put hand for pocket 
To piss no hard but chicken no fit ei
I dey walk slow like a tortoise 
Magical life dem say man a cultist 

Dem try convince i never bought it 
This be our mission ano dey abort it 
Your own country buh you go be my tourist


Your witness say she never saw this 
One way or the other we break promise 
Already tell dem Shatta Movement is a calling

Ebe we cause this change o 
We never do mistake o 
But dem say Shatta Wale too known 
Me ano dey care what you say o 
I get this love for my people o
So ago do am o

⇡ Less


Artist : Shatta Wale
SongTitle : 2Known
Album : 2Known-Single
Release Year : 2021
Bitrate : 192 Kbps
Country: Ghana
Genre : Afrobeats , Dancehall
Producer: Chensee Beatz

Added On : 2022-04-20
Length : 3:28

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Shatta Wale's 2Known Track | Song

More Songs From | Featuring Shatta Wale

Accra
Ghana

Shatta Wale ● Accra

DUR 2:57
No Size
Ghana

Shatta Wale ● No Size

DUR 2:28
Hey Uncle
Ghana

Shatta Wale ● Hey Uncle

DUR 4:03
Man Call God
Ghana

Shatta Wale ● Man Call God

DUR 3:15

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song