Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Seyi Vibez's "Ten" right here on Musik8 -Go To Play-
Vibe boy
Of la la
Uh ah eh
Uh ah eh eh (lona)
Offshore o ta wa ninu trenches
Igbalode oh omope nwo fendi
One mili one Mercedes
Akan le mora we are not the same thing
I take the verse...⇣ More
Vibe boy
Of la la
Uh ah eh
Uh ah eh eh (lona)
Offshore o ta wa ninu trenches
Igbalode oh omope nwo fendi
One mili one Mercedes
Akan le mora we are not the same thing
I take the verse of lala sing the chorus
If na to sing song I go give you bonus
Oh baby toyo ibadi e to ro
Oya sun gbalaja (here we go on)
Omo tio gbon go learn lesson (oh oh oh eh)
Laye ti mo wa mi o ni se esin (ah eh eh)
Cos na pesin dey do pesin (dey do pesin)
Baba dakun jo gbebemi (ye oh yea)
Omo tio gbon go learn lesson
Laye ti mo wa mi o ni se esin
Cos na pesin dey do pesin
Baba dakun jo gbebemi
But na everyday we go dey keep on rocking
Bad belle people ba mi sha won blocking
So many many niggas wey dey thing am lucky
But opelope shiro now am still hard
Rocking (eh eh eh i)
You know say owu ko le pago
Eti mo pe butter ko n se ounje obo
I deserve ovation dele momodu
Even when money no dey
Make you give thanks to almighty in
Every situation (in every situation yea)
Even when money no dey
Make you give thanks to almighty
In every situation (woah woah woah)
In any situation I dey give thanks
Pray to God kin ma le le
Where dem no reach I go de be
Eruku yapa nibi won tun le ten
Lavida local, adura agba
Henny com mix with stevlys cooker(ahh ahh ahh ahh)
But na everyday we go dey keep on rocking
Bad belle people ba mi sha won blocking
So many many niggas wey dey thing am lucky
But opelope shiro now am still hard rocking
(Eh eh eh i)
You know say owu ko le pago
Eti mo pe butter ko n se ounje obo (lai lai)
I deserve ovation dele momodu
Even when money no dey
Make you give thanks to
Almighty in every situation
(In every situation yea)
Even when money no dey
Make you give thanks to almighty
In every situation
(Uh ah ah ye yea woah ah ah)
⇡ Less
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Seyi Vibez's Ten Track | Song