I see you geti problem
I see you geti problem o
It's like you don't know your place yea
Me I no Dey take nonsense ooo
You no dey look face o
Abi you don dey craze o
It's like you don't know your mate yea
Come make I put you for your place
Omo just because say you get cheddar
You think say I resemble Bella
You suppose know you no fit to enter
You miss road you no check weather
Oga Ade
You wey you be player o
Be like say igbaju lo fe gba o
Say no be me, boy
Make you find another one
Chorus:
Oh you looking like trouble ( looking like trouble)
Me I no want trouble
Oh see me see trouble
Me I no like trouble o
See I warn you o
I'm not the one for you
And I no go fit fall
See me see trouble
Me I no like trouble o .
Verse 2 :
Me I like trouble gan gan ni ( I like trouble gan gan )
I no go, I no go lie i must to get you dan dan ni (baby)
Cuz me I wanna love you in the morning
I wanna love you in the evening
Girl why you acting funny
You come Dey do like say you no see me (baby)
Girl check weather
You see say e colie wella
I wanna pull your body closer
Girl I'll make it wetter
Oga Ade , you wey you be player o
Be like say igbaju lo fe gabe o
Igbaju Mofe gba o , e no matter o baby
Chorus:
Oh you looking like trouble ( looking like trouble)
Me I no want trouble
Oh see me see trouble ( Oh see me see trouble yea)
Me I no like trouble o
See I warn you o
I'm not the one for you
And I no go fit fall
See me see trouble
Me I no like trouble o .
(I'm looking for trouble, I'm ready for battle , baby)
I know you are nothing but trouble,
But I'm ready for battle , you know that I want you yea ).
⇡ Less
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on SESS's Trouble Track | Song