Samklef-Egunje cover art

Samklef ● Egunje

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Samklef's "Egunje" right here on Musik8 -Go To Play-

Klefsound on the beat

Egunje, egunje, egunje, egunje ('gunje)
Na hin put us for where we dey oh
Ahn ahn, ahn ahn
Egunje, egunje, egunje, egunje ('gunje)
Na hin put us for where we dey oh
Ahn ahn, ahn ahn, ahn ahn

Samklef,...⇣ More

Klefsound on the beat

Egunje, egunje, egunje, egunje ('gunje)
Na hin put us for where we dey oh
Ahn ahn, ahn ahn
Egunje, egunje, egunje, egunje ('gunje)
Na hin put us for where we dey oh
Ahn ahn, ahn ahn, ahn ahn

Samklef, turn me on, ehn ehn
2016, egunje budget
Ridiculous paddin', budget fundin'
2019, egunje budget
37 billion to renovate National Assembly
Ah-ba, oga senator, how much be the buildin' gan gan?
270 million to cut grass
Wetin dem dey call am, egunje budget
National hospital no get ventilators
Same hospital wey Abba Kyari collect budget
School feedin', na egunje budget
Ajakuta steal, na egunje budget
Police collect your money, na egunje budget

Egunje, egunje, egunje, egunje ('gunje)
Na hin put us for where we dey oh
Ahn ahn, ahn ahn
Egunje, egunje, egunje, egunje ('gunje)
Na hin put us for where we dey oh
Ahn ahn, ahn ahn, ahn ahn

Cheer leaders are dyin'
Leaders are smilin'
Devaluation of naira, central bankin'
Psycho fans are special advisers
Boko Haram dey kill our soldiers
Some Generals dey pocket our dollars
Nnamdi Kanu dey agigate for Biafra
'Cause the Igbos are being marginalize
Yoruba ronu, e shey 'rayin lowo kan
Amotekun, omo odua tokan tokan
Authority stealin' under Abubu government
E wa, afi suru jade oh
Samklef, gbo'hun soke

Ahn ahn, ahn ahn, ahn ahn
Nigerians like to dey fear (fear fear oh)
Dey no wan stand for their right (never slavery)
My people like to dey fear fear oh (fear fear oh)
Dey no wan speak for their right (mental sleepin')
When I wake up in the mornin' (bad news)
People are dyin' (sad news)
Police are shooter (bad news)
Dey don't built any wound oh
Say, immune hydration
Mental hydration
Our leaders, lead us well oh
Make una lead us well oh
Immune hydration
From the suppression
Our leaders, lead us well oh
Nigeria, our home oh (yayy-yayy)

Egunje, egunje, egunje, egunje ('gunje)
Na hin put us for where we dey oh
Ahn ahn, ahn ahn
Egunje, egunje, egunje, egunje ('gunje)
Na hin put us for where we dey oh
Ahn ahn, ahn ahn, ahn ahn

Marqai Mix

⇡ Less


Artist : Samklef
SongTitle : Egunje
Featuring : Eedris Abdulkareem
Album : Egunje-Single
Release Year : 2020
Bitrate : 160 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats , Amapiano
Producer: Samklef

Added On : 2022-04-18
Length : 3:39

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Samklef's Egunje Track | Song

More Songs From | Featuring Samklef

Molowo Noni
Nigeria

Samklef ● Molowo Noni

DUR 4:34
FT Ice Prince,...
Indoor Party
Nigeria

Samklef ● Indoor Party

DUR 3:21
Highness
Nigeria

Samklef ● Highness

DUR 3:14
FT DJ Tripstar
Give Thanks
Nigeria

Samklef ● Give Thanks

DUR 3:57
FT Victor...

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song