Ruger-Asiwaju cover art

Ruger ● Asiwaju

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Ruger's "Asiwaju" right here on Musik8 -Go To Play-

[Intro]

Ku Dat Thin (cook that thing)

[Pre-Chorus]
Man getting high till i fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no dey house

No dey look for us we no dey house
You...⇣ More

[Intro]

Ku Dat Thin (cook that thing)

[Pre-Chorus]
Man getting high till i fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no dey house

No dey look for us we no dey house
You no dey see the moolah we don spray out
Thank God say the Maga don pay out
Ope ooooo

[Chorus]
See, I’m ahead of them, Asiwaju
I’m a fu*ckin baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo
See omo na me dey lead, Asiwaju
I’m a fu*ckin baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo



[Verse 1]
Cheers my friends and Clique
When i call demma all pulling up quick
Strapped up with the guns and the swords and things
Bring hell to anybody wey try test me
I’m your Daddy, I’m your Uncle, I’m your Popsy
I be Old man, no go dey call me Gen Z
Bredda see
Steady giving them, mo ti lo far
They can never near mi

As my lover, lover don go
My Oyinbo wife don show
Omo my Polo white my face show
Sweet boy for life, they dunno know
Your serious bae dey worry my phone
E don dey sup for back, You dunno
Everyday we dey run am on code
You suppose to know how the thing go



[Pre-Chorus]
Man getting high till i fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no dey house

No dey look for us we no dey house
You no dey see the moolah we don spray out
Thank God say the Maga don pay out
Ope ooooo

[Chorus]
See, I’m ahead of them, Asiwaju
I’m a fu*ckin baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo
See omo na me dey lead, Asiwaju
I’m a fu*ckin baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo



[Verse 2]
I’m on a different steeze
Singlet, belt and ripped out jeans
Man too wise, i no fit loose that cheese
Oluwa thunder my body with blessings
Ogbeni, Ogbeni, leave that thing
When i say Kukuruku, Cook that thing
Who dey check? Who dey check am, oya look that thing
Face white, Yansh black, carry build that thing

Make nobody try stress me, i no be JJC
I don’t know if you get teeth on the top rating, i fit race with the best team
You wan race me, we no dey do the same thing
Girl e no be Jet Ski, you say weytin?
No go reason me less, Omo you go chop crappin
I do it diligently, won le mi
Won le ba mi

[Pre-Chorus]

Man getting high till i fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no dey house

No dey look for us we no dey house
You no dey see the moolah we don spray out
Thank God say the Maga don pay out
Ope ooooo

[Chorus]
See, I’m ahead of them, Asiwaju
I’m a fu*ckin baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo
See omo na me dey lead, Asiwaju
I’m a fu*ckin baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo

⇡ Less


Artist : Ruger
SongTitle : Asiwaju
Album : RU The World Album
Release Year : 2022
Bitrate : 192 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats

Added On : 2022-11-15
Length : 3:36

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Ruger's Asiwaju Track | Song

More Songs From | Featuring Ruger

Luv Again
Nigeria

Ruger ● Luv Again

DUR 3:41
Make Way
Nigeria

Ruger ● Make Way

DUR 2:45
Bae Bae
Nigeria

Ruger , BNXN (Buju) ● Bae Bae

DUR 2:35
Party Monster
Nigeria

Ruger , BNXN (Buju) ● Party Monster

DUR 2:56

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song