Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Royal Ezenwa's "I Know" right here on Musik8 -Go To Play-
I know yeah
Prince of Anambra
Baby I know know
I know know
I know
Oh plokothoko
Baby gyel come my way you dey cool me down
Cool me down for your matter come and cool me down
Handcuff...⇣ More
I know yeah
Prince of Anambra
Baby I know know
I know know
I know
Oh plokothoko
Baby gyel come my way you dey cool me down
Cool me down for your matter come and cool me down
Handcuff me for your body never lose me now
I no go fit to break your heart ooh
Baby you know say that you the only baddest
You the only one I no go fit to find another
Take you oversea you and me go America
Baby come to me you are pretty gyel
Body critical sure to say I never lose her
You jump in my ride and you say I be your shooter
Cos baby I go cry if you ever call me loser
Abeg no deny me can I be your suitor
For you I go try you know say nobody cooler
So call me anytime, can you call me any sooner
The tin wey you carry for my medulla
Your body is a crime hmm ahhh
Pretty gyel with the swagger
Make we come be together
I give money to ginger
Fly Dubai or whatever
Baby I know baby I know
Baby I know baby I know
Baby I know baby I know
Baby I know baby I know
Girlie I want you to be mine
Shey you no go turn me down
If I no get money
You go hold me down
If my block e dey hot
You go cool me down
Am asking now baby answer me
Abeg e baby no dey frown
Mad over you you go run the town
Even enough to go another round
Whoa whoa my one and only
You know me leave say I dey for you
This love e no be lie
I leave everything hmm ah for you
My one and only
The only time I lie′s when I lay on you
This love e no be lie
I give everything hmm ah for you
Oh plokothoko
Pretty gyel with the swagger
Make we come be together
I give money to ginger
Fly Dubai or whatever
Baby I know baby I know
Baby I know baby I know
Baby I know baby I know
Baby I know baby I know
Body I really like it say
Move your body you take my breathe away
And nobody I need her everyday
Body I really like it say
Move your body you take my breathe away
And nobody I need her everyday
Pretty gyel
Body critical sure to say I never lose her
You jump in my ride and you say I be your shooter
Cos baby I go cry if you ever call me loser
Abeg no deny me can I be your suitor
For you I go try you know say nobody cooler
So call me anytime, can you call me any sooner
The tin wey you carry for my medulla
Your body is a crime hmm ahhh
Pretty gyel with the swagger
Make we come be together
I give money to ginger
Fly Dubai or whatever
Baby I know baby I know
Baby I know baby I know
Baby I know baby I know
Baby I know baby I know
Oh baby answer me
I dey on you
No be lie
All for you
Oh plokothoko
⇡ Less
Posted by Bossman
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Royal Ezenwa's I Know Track | Song