Reekado Banks-Ozumba Mbadiwe (Ghana Remix) cover art

Reekado Banks ● Ozumba Mbadiwe (Ghana Remix)

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Reekado Banks's "Ozumba Mbadiwe (Ghana Remix) " right here on Musik8 -Go To Play-

 No dey move dat way

Don’t make me move dat way

Me, I no wan sleep for highway

‘Fore you cross ,gaz look your sideways

Me, I no come Lagos for child’s play

So hear say dem Dey find me (won wami, won ni won wa...⇣ More

 No dey move dat way

Don’t make me move dat way

Me, I no wan sleep for highway

‘Fore you cross ,gaz look your sideways

Me, I no come Lagos for child’s play

So hear say dem Dey find me (won wami, won ni won wa mi
For the long time | been silent (won wa mi, won ni won wa mii)
| dey run am I be sterling

But Dey think say I’m in hiding

Cos Dey don’t know how to find me

I’ll be on Ozumba MBADIWE

Heaven, there’s no henessy

That be why we are drinking all the henessy

On Ozumba MBADIWE

Leave me make | Dey my Dey

E make | pour one bottle for the people wey we lost
I’ll be on Ozumba with the bumba

And I’m chilling with a girl with the bunda

On Ozumba we no slumber

And we’re running the game like Pogba

Yeah yeah

You know I wish you peace and love

From the almighty above

Why o why o why

Please tell me why

Oh you want to see me suffer

Oh you want to see me

Why o why

Please tell me why

Oh you want to see me suffer

Oh you want to see me

If you’re looking for me

I’ll be on Ozumba MBADIWE

⇡ Less


Artist : Reekado Banks
SongTitle : Ozumba Mbadiwe (Ghana Remix)
Featuring : KiDi
Album : Ozumba Mbadiwe Remix EP
Release Year : 2022
Bitrate : 320 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: P.Priime

Added On : 2022-03-01
Length : 3:32

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Reekado Banks's Ozumba Mbadiwe (Ghana Remix) Track | Song

More Songs From | Featuring Reekado Banks

Reason
Nigeria

Tiwa Savage ● Reason

DUR 2:53
FT Reekado...
Bye
Nigeria

Del B ● Bye

DUR 2:16
FT Reekado...
Fakosi (Remix)
Nigeria

Reekado Banks ● Fakosi (Remix)

DUR 3:02
FT Seyi Vibez...
GoodSin (Remix)
Ghana

OliveTheBoy ● GoodSin (Remix)

DUR 3:53
FT Oxlade,...

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song