Real Warri Pikin-School Of Thought cover art

Real Warri Pikin ● School Of Thought

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Real Warri Pikin's "School Of Thought" right here on Musik8 -Go To Play-

Ahaaa!
This one na real life
If you no get sense, they go teach you sense
They go teach you sense, you must get sense o
TENI MAKANAKI!

Based on Street
You suppose to smart
If you dull yourself
You go carry last
At all at...⇣ More

Ahaaa!
This one na real life
If you no get sense, they go teach you sense
They go teach you sense, you must get sense o
TENI MAKANAKI!

Based on Street
You suppose to smart
If you dull yourself
You go carry last
At all at all o, na'im better pass
So shine your eyes, na d SCHOOL OF THOUGHT

O no no no no no no no
Carry they carry they go
If you no carry yourself o
Dem go carry you throway

O no no no no no no no ooooooh!
Face your front
Look your road oh! Bobo
Na the School Of Thought
Na the School Of Thought, na'im we dey
Na the School Of Thought
Shine your eyes
Na the School Of Thought
School Of Thought, na'im we dey
Na the School Of Thought
Shine your eyes, na'im we dey

Teacher don't teach me nonsense
I dey try my best
If na so e easy
You for don buy benz

Teacher don't teach me nonsense
I dey try my best
If na so e easy
Why you they use legedez benz oh!

O no no no no no no no
Carry dey carry dey go
If you no carry yourself o
Dem go carry you throway

O no no no no no no no ooooooh!
Face your front
Look your road oh! Bobo
Na the School Of Thought
Na the School Of Thought, na'im we dey
Na the School Of Thought
Shine your eyes, na'im we dey
Na the School Of Thought
School Of Thought, na'im we dey
Na the School Of Thought
Shine your eyes, na'im we dey

Wey you! If you yan dust eh! I go slap your ear bring milk
Dem they worry you, if I use you gym I no go sweat o!
I dey chop bottle, I dey use acid take dey drink garri
Eh! warri!

Na'im we dey...
Na'im we dey..

⇡ Less


Artist : Real Warri Pikin
SongTitle : School Of Thought
Featuring : Teni
Album : School Of Thought-Single
Release Year : 2021
Bitrate : 192 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: 4Tunez

Added On : 2022-03-30
Length : 2:26

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Real Warri Pikin's School Of Thought Track | Song

More Songs From | Featuring Real Warri Pikin

School Of Thought
Nigeria

Real Warri Pikin ● School Of Thought

DUR 2:26
FT Teni

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song