Phyno-Ojemba cover art

Phyno ● Ojemba

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Phyno's "Ojemba" right here on Musik8 -Go To Play-

Mad ohHmmmmWa

Oluwa cover me ohMan no fit be God ohThey wan make I slow down ohBut I no go look back oh

Ọ kwa Chukwu na-enye...⇣ More

Mad ohHmmmmWa

Oluwa cover me ohMan no fit be God ohThey wan make I slow down ohBut I no go look back oh

Ọ kwa Chukwu na-enye ohE dey sweet me for belle ohIfe ọ sọlụ fa mebe ohAbụkwa m ojemba enwe ilo

God cover me for my front and my back oh (Ojemba enwe ilo)You wish me to fall I go jump I go pass oh (Ojemba enwe ilo)Chasing the bag ife anyị na-achọ bụ ego mbute (Ojemba enwe ilo)No weapon fashion against me shall prosper oh (Ojemba enwe ilo)

This little light of mine oh I'm gonna let it shine ohSee wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo)This little light of mine oh I'm gonna let it shine ohSee wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo)

If I fall I rise I got my eyes set on the prizeYou know say shoe get sizeAnd all my shoes na designer

Heavy is the head wey dey carry the crownOmo my shoe no go fit any manEven if I dey for dungeon or undergroundOluwa cover me anytime

And if you snooze you collectAnd if you loose dem forget you my guy you go quenchSo many goons for my setMany goons wey dey paraWey dey zazu for the bench oh

We can't stop we carry shinning armorOn our way to ZionAll my guys them be LionWon bi iya won

God cover me for my front and my back oh (Ojemba enwe ilo)Obstacle come I go jump I go pass oh (Ojemba enwe ilo)See no looking back ife anyị na-achụ bụ ego mbute (Ojemba enwe ilo)No weapon fashion against me shall prosper oh (Ojemba enwe ilo)

Anyị ga na-eje eje na-abata abata oh ewoo (Ojemba enwe ilo)And fa ya na-akụ aka ma anyị bata abata oh ewoo (Ojemba enwe ilo)Gwa onye na-ewe iwe ya belụ ebelụ ewoo (Ojemba enwe ilo)No weapon fashion against me shall prosper oh (Ojemba enwe ilo)

This little light of mine oh I'm gonna let it shine ohSee wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo)This little light of mine I'm gonna let it shine ohSee wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo)

⇡ Less


Artist : Phyno
SongTitle : Ojemba
Featuring : Olamide
Album : Ojemba-Single
Release Year : 2023
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats

Added On : 2023-03-28
Length : 2:57

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Phyno's Ojemba Track | Song

More Songs From | Featuring Phyno

 Popping Tonight
Nigeria

Falz ● Popping Tonight

DUR 2:05
FT Shaybo...
Shutdown
Nigeria

Spyro ● Shutdown

DUR 2:59
FT Phyno
Do I (Remix)
Nigeria

Phyno ● Do I (Remix)

DUR 2:18
FT Burna Boy
Do I
Nigeria

Phyno ● Do I

DUR 2:35

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song