Peruzzi-Kalakuta cover art

Peruzzi ● Kalakuta

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Peruzzi's "Kalakuta" right here on Musik8 -Go To Play-

[Intro]
Manma ribaribari
Ehn ehn
That is the federal ministry now has warned that
Due to what we are seeing
E choke!
Eh eh, eh-eh eh
Choke Norris
Manma ribaribari
Yebaba, yebaba, yebaba, yeba

[Verse 1]
Nah me wey,...⇣ More

[Intro]
Manma ribaribari
Ehn ehn
That is the federal ministry now has warned that
Due to what we are seeing
E choke!
Eh eh, eh-eh eh
Choke Norris
Manma ribaribari
Yebaba, yebaba, yebaba, yeba

[Verse 1]
Nah me wey, me wey dey give dem jara (jara)
Me I no like wahala (rara)
Me I no like to enter, till dem open for me
(Biri bang bang)
You wey, you wey dey kariala, abi?
You nah son of father
Oshey, you nah Larry gaaga, abi?
E go shock you, e go shock you

[Pre-Chorus]
Mo fa kalaku for kalakuta
Ah, right now I'm brutal
As in, it will move like a puta
I go bloody shoot hеr, with a bazooka
E go go skrrrrrr when e shoot her
Nah you dеy, nah we dey loot am
You wan dey, I go substitute am
'Cause I'm brutal, fuckin' brutal

[Chorus]

Still, no wahala, ehn ehn
No wahala
Me I no like wahala
But if you halla, me I go halla, ehn ehn
No wahala
Yehh, no wahala
Say me I no like wahala
But if you halla, me I go halla, abi?

[Post-Chorus]
Manma ribaribari eh
Ganja dangbana
Manma ribariba yoyoyo
Choke norris
Manma ribaribari eh
Ganja dangbana (ganja dangbana)
Manma ribariba yoyoyo

[Verse 2]
Oh, you say you no go believe me
Say you get the level wey go finish me
I do my own, you still dey mimmick me
You copy finish, you wan delete me
So if there's one thing I realise
Mandem get scope but me I wise
And yes dey don try to put their hands
Inside my eyes
But dem realise

[Pre-Chorus]

Mo fa kalaku for kalakuta
Ah, right now I'm brutal
As in, it will move like a puta
I go bloody shoot her, with a bazooka
E go go skrrrrrr when e shoot her
Nah you dey, nah we dey loot am
You wan dey, I go substitute am
'Cause I'm brutal, fuckin' brutal

[Chorus]
Still, no wahala, ehn ehn
No wahala
Me I no like wahala
But if you halla, me I go halla, ehn ehn
No wahala
Yehh, no wahala
Say me I no like wahala
But if you halla, me I go halla, abi?

[Post-Chorus]
Manma ribaribari eh
Ganja dangbana
Manma ribariba yoyoyo
Choke norris
Manma ribaribari eh
Ganja dangbana (ganja dangbana)
Manma ribariba yoyoyo

[Outro]

Who say make dem play am?
DJ who say make you play am?

⇡ Less


Artist : Peruzzi
SongTitle : Kalakuta
Album : Rum & Boogie
Release Year : 2021
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: Lussh

Added On : 2022-03-23
Length : 3:17

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Peruzzi's Kalakuta Track | Song

More Songs From | Featuring Peruzzi

Call Me
Nigeria

Anyidons ● Call Me

DUR 3:17
FT Peruzzi...
Party
Nigeria

BasketMouth ● Party

DUR 2:14
FT Peruzzi
Pressure
Nigeria

Peruzzi ● Pressure

DUR 3:07
FT Fireboy...
Hello (Refix)
Nigeria

Lussh ● Hello (Refix)

DUR 2:54
FT Peruzzi

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song