P-Square-Jaiye (Ihe Geme) cover art

P-Square ● Jaiye (Ihe Geme)

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to P-Square's "Jaiye (Ihe Geme)" right here on Musik8 -Go To Play-

P-SQUARE! …
Ok…
Yeah iyahhh!
Na tin dey…
Craze!



Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi (Yeah iyahhh!)
Jaiye Jaiye ori mi
Ihe geme …. Ihe geme eeh
Ihe geme …. Ihe geme eeh
Ima nihe geme …....⇣ More

P-SQUARE! …
Ok…
Yeah iyahhh!
Na tin dey…
Craze!



Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi (Yeah iyahhh!)
Jaiye Jaiye ori mi
Ihe geme …. Ihe geme eeh
Ihe geme …. Ihe geme eeh
Ima nihe geme …. Ihe geme eeh
Ihe geme!







So put your hands up in da air….. (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme…. Ihe geme
Put your hands up in da air….. (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme …..ihe geme me me me





Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi

Eehh!
Je kan sa ma soro
Je kan sa ma soro eeeh!
Sebi na dem get their mouth
Wetin dem like make dem talk
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me
You go chop breakfast
You go chop breakfast… ge geh!
Oh ooooh





Oya put your hands up high
I know you dey feel dat vibe
Cos I know get your time
Say na money dey my mind
Yea
If you no make am oh
Wetin you gain?
Brother wetin you gain!

So put your hands up in da air….. (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme…. Ihe geme
Put your hands up in da air….. (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme …..ihe geme me me me





Jaiye ori mi (yeah ee)
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi (ok)
Jaiye Jaiye ori mi

Omo, na enjoyment
We want shake body
Tell dem e still dey body
P-Square go make you soji
Even though we too get money oooh!
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me-
You go chop breakfast
You go chop breakfast… geh geh!
Oh ooooh





Oya put your hands up high
I know you dey feel that vibe
Cos I know get your time
Say na money dey my mind
Yea-
If you no make am oh
Wetin you gain?
Brother, wetin you gain!

So put your hands up in da air….. (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme…. Ihe geme
Put your hands up in da air
Make we Jaiye
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme ….Ihe geme, iye geme eeh
Ihe geme… Ihe geme eeh!
Ihe geme… Ihe geme eeh!
Ima Ihe geme… Ihe geme eeh!
ihe geme… Ihe geme eeeh!

⇡ Less


Artist : P-Square
SongTitle : Jaiye (Ihe Geme)
Album : Jaiye (Ihe Geme)-Single
Release Year : 2022
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: P-Square

Added On : 2022-07-21
Length : 3:54

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on P-Square's Jaiye (Ihe Geme) Track | Song

More Songs From | Featuring P-Square

Find Somebody
Nigeria

P-Square ● Find Somebody

DUR 3:27
Jaiye (Ihe Geme)
Nigeria

P-Square ● Jaiye (Ihe Geme)

DUR 3:54
Do Me
Nigeria

P-Square ● Do Me

DUR 4:41
FT Waje

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song