Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Oritse Femi's "October 20th" right here on Musik8 -Go To Play-
Ale o, oma Nigeria de de
Musical Taliban Number one
Taliban want start to speak again
And if I open my mouth, yawa go dey o
Musical Taliban want start to speak again o.
And if I open mouth gbege go dey o
Oya wetin de sup, wetin dey play
Why...⇣ More
Ale o, oma Nigeria de de
Musical Taliban Number one
Taliban want start to speak again
And if I open my mouth, yawa go dey o
Musical Taliban want start to speak again o.
And if I open mouth gbege go dey o
Oya wetin de sup, wetin dey play
Why we no sleep with our two eyes again
Why nobody de talk nobody get nothing to say
Them just De leave the country make e spoil everyday
Ah ah ah
It doesn't matter any name wey dem call am
Na the same people go still rule us shey you know.
Them de carry gun, accross the border
Na the same gun dem dey use the kill out brothers o
(Uh uh uh)
Una must to finish us today o
How many people you go kill oh
(Uh uh uh)ah ah
If Una no kill us today eh eh
So many trouble Una go see o.
Soul of innocent ones wey kpai don de para gan
Them de kidnap the rape children our leaders no ask them why (why?)
Our legislators no fit Yan for us if
Them Yan e go affect their self interest
The way the things the go
Make all man dey on guard na self defense.
You wanna know how we get here today?
That one na story for another day.
I still dey live in fear everyday,
Shey na so my people dem go de De dey o?
(Uh uh uh)
Una must to finish us today o
How many people you go kill oh
(Uh uh uh)ah ah
If Una no kill us today eh eh
So many trouble Una go see o
Ah ah ah
Eh eh eh
Oh uh oh oh
(Uh uh uh)
Una must to finish us today o
How many people you go kill oh
(Uh uh uh)ah ah
If Una no kill us today eh eh
So many trouble Una go see o
⇡ Less
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Oritse Femi's October 20th Track | Song