Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Oga Network's "Who Ask You (Remix)" right here on Musik8 -Go To Play-
Fine boys like us
And it's network on this
Alleluyah boyz
I get plenty cars for lokoja
Who ask you
Na me wan just dey use leg waka
Who ask you
My guys dey beg me to come yanky
Who ask you
I nor wan go, I too like Naija
Who...⇣ More
Fine boys like us
And it's network on this
Alleluyah boyz
I get plenty cars for lokoja
Who ask you
Na me wan just dey use leg waka
Who ask you
My guys dey beg me to come yanky
Who ask you
I nor wan go, I too like Naija
Who ask you
Davido and Tuface wan dey this song
Who ask you
But I nor need person to spoil my song
Who ask you
Driving license nor be for who dey push barrow
Bleaching cream nor go fit to bleach shadow
Pikin weh say fresh pepper be like fresh tomatoes
If e never chop am, the difference nor dey show
Have you been to back of America
Where Nicky minaj dey beg to get visa
For there na my daddy be the care taker
Our work na to dey help broke niggas
I get plenty cars for lokoja
Who ask you
Na me wan just dey use leg waka
Who ask you
My guys dey beg me to come yanky
Who ask you
I nor wan go, I too like Naija
Who ask you
Davido and Tuface wan dey this song
Who ask you
But I nor need person to spoil my song
Who ask you
Pretty baby wait a minute
I get money I wan spend it
Just tell me what will you eat
Anything na me go buy it
For American government we get our share
Who ask you
Na we popular wizkid dey learn
Who ask you
Reason why you see me like this be say
I nor dey like to show say we too get money
But as I don see you now pretty baby boo
I go show say we too get money
Nna my nwe Enugu
Ohh ya nwe Enugu
I get plenty cars for lokoja
Who ask you
Na me wan just dey use leg waka
Who ask you
My guys dey beg me to come yanky
Who ask you
I nor wan go, I too like Naija
Who ask you
Davido and Tuface wan dey this song
Who ask you
But I nor need person to spoil my song
Who ask you
Sheh you go first go America before you join American police
Abii them deh dey surulere dey join America police
Abeg McCarthy come make we dey go
ATM nor dey pay one million
Thank you for banking with us
⇡ Less
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Oga Network's Who Ask You (Remix) Track | Song