Marvel-Sodom & Gomorrah cover art

Marvel ● Sodom & Gomorrah

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Marvel's "Sodom & Gomorrah" right here on Musik8 -Go To Play-

Hmm hmmm hmmm (Bad boy marvel)Don't break my heart(Don't break it o)Don't break my heartDon't break my heart(Don't break it o)Don't...⇣ More

Hmm hmmm hmmm (Bad boy marvel)Don't break my heart(Don't break it o)Don't break my heartDon't break my heart(Don't break it o)Don't break my heartTolani, shey you know say na because of you, boy e never sleepEvery morning if I no see youGirl it got my BP risingAnd my hearti poundingSwear on my life I can't get enough of you hmmMake you dey pick my callsI no fit fall for lambaI never do you wrongI no deserve wahalaAlhaji wey dey ball youSoon he go meet him karmaIf you hurt me then the gods will come for youFor this sodom and Gomorrah(This sodom and Gomorrah)I dey love you under fire(Dey love you under fire)But the damages e yakpaI no fit recoverRecover I no fit recoverTolani, dem be tell me say you go leave meSay you dey for streetsFor you girl I need past questionsMake I know wetin I carryCause e don dey pass meIf you hurt me swear the gods will come for you uhFor this sodom and Gomorrah(This sodom and Gomorrah)I dey love you under fire(Dey love you under fire)But the damages e yakpaI no fit recoverRecover I no fit recoverFor this sodom and GomorrahI dey love you under fireBut the damages e yakpaI no fit recoverRecover I no fit recover


⇡ Less


Artist : Marvel
SongTitle : Sodom & Gomorrah
Featuring : Naira Marley
Album : SuperVillain EP
Release Year : 2022
Bitrate : 192 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: Marvel

Added On : 2022-12-11
Length : 2:44

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Marvel's Sodom & Gomorrah Track | Song

More Songs From | Featuring Marvel

Warfront
Nigeria

Marvel ● Warfront

DUR 3:12
Think O
Nigeria

Marvel ● Think O

DUR 3:25
Don't Let Me Down
Nigeria

Marvel ● Don't Let Me Down

DUR 3:04
Amber Rose (Remix)
Nigeria

Marvel ● Amber Rose (Remix)

DUR 2:34
FT Joeboy

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song