Majeeed-Yawa No Dey End (Remix) cover art

Majeeed ● Yawa No Dey End (Remix)

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Majeeed's "Yawa No Dey End (Remix)" right here on Musik8 -Go To Play-

Wetin go kill a man na billing oh
Oh oh oh oh
Majeeed baby

I get 10k for aza
And my padi won borrow the raba
My shawdy won do data
My mama call me later
She need funds oh
For this kind matter
Na me be my one and only comforter
And...⇣ More

Wetin go kill a man na billing oh
Oh oh oh oh
Majeeed baby

I get 10k for aza
And my padi won borrow the raba
My shawdy won do data
My mama call me later
She need funds oh
For this kind matter
Na me be my one and only comforter
And if i say no raba
Omo them go shoot my leg catapault oh

But i go live life
I go chop life
My brother yawa no dey end
Yawa no dey oh
I go live my life oh
I go chop my life
Coz yawa no dey end
Yawa no dey




Yeah I made a million dollars
Now I’m tryna make some billion dollars
Be like anytime Wey I climb one ladder
E get another one Wey go take me higher higher o
E no Dey end
But I go ,gbadun my life till the end
If you bin get o
Dem a your friend o
If you no get oh
Demmma go Shenk o
Sometimes you gotta sip and drink palm wine
You Dey hustle you must get time to whine and dine
Cos one day all man must to kpai
So my guy
Make you live your life

But i go live life
I go chop life
My brother yawa no dey end
Yawa no dey oh
I go live my life oh
I go chop my life
Coz yawa no dey end
Yawa no dey



Billing opor po po
Opor ju

⇡ Less


Artist : Majeeed
SongTitle : Yawa No Dey End (Remix)
Featuring : Joeboy
Album : Yawa No Dey End (Remix)-Single
Release Year : 2022
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: Shugabeatz

Added On : 2022-04-30
Length : 2:27

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Majeeed's Yawa No Dey End (Remix) Track | Song

More Songs From | Featuring Majeeed

Fruit
Nigeria

MasterKraft ● Fruit

DUR 2:59
FT Joeboy...
Family Meeting (Refix)
Nigeria

Bloody Civilian ● Family Meeting (Refix)

DUR 3:33
FT Joeboy,...
Gbese (EDM Version)
Nigeria

Majeeed ● Gbese (EDM Version)

DUR 3:26
FT Tiwa Savage
Shayo
Nigeria

Majeeed ● Shayo

DUR 2:49
FT Lojay

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song