[Intro]
Another Magnom money
so spiritual
another another
chorus (Magnom)
I don't want any iskoki 4x
my own paddi wey he do me so
I beg please take ur yawa go
I don't want any iskoki
I don't want any iskoki
my own paddy wey he do me soo
I beg please take ur yawa go
I don't want any iskoki
I don't want any iskoki
verse 1 (magnom)
The way I dey play I no like matta
play we dey play hakuna matata
I'm in my lane nobody mata
u be my fan , adey give u shoutout
light ur dream ,a lovely dream
and everyday I live my dream
Top charter ,source papa
more kuacha and less cancer
oh oh ooooooo
the way I dey play I never dey like any mata
oh ooooo
loving my base I'm living hakuna matata
chorus (magnom)
I don't like any iskoki (4X)
my own paddy wey he do me so
I beg please take ur yawa go
I don't want any iskoki
I don't want any iskoki
my own paddy wey he do me so
I beg please take ur yawa go
I don't want any iskoki (2X)
verse 2(Kelvyn Boy)
u think say u be psycho
comot for there charle no be fight oo (anoda)
show me something wey my mind go dey
I wan get money pass dangote ,dangote
time no dey ,no pain no gain
give thanks papa God nango dei
girla see me wine and base ok
where the party dey
wen u see say we dey pull up inna benzo
u fit to follow me dey go go
girla skin out the bombo go low
weather slim thing or Obolo (anoda) (2X)
chorus
I don't want any iskoki (4X )
my own paddy wey he do me so
I beg please take ur yawa go
I don't want any iskoki
I don't want any iskoki
my own paddy wey he do me so
I beg please take ur yawa go
I don't want any iskoki 2X
the way I dey play I never dey like any mata
oh ooooo
loving my base I'm living hakuna matata
⇡ Less
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Magnom's Iskoki Track | Song