M.anifest-We No Dey Hear cover art

M.anifest ● We No Dey Hear

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to M.anifest's "We No Dey Hear" right here on Musik8 -Go To Play-

Intro
Baako, Mienu… [M.anifest]

Anada anada, oh yeah, well.. [Kelvyn Boy]

Pre-Chorus [ Kelvyn Boy]
If I say I no dey hear
All my guys no dey hear
M.anifesto no dey hear oh
All my people no dey hear
Put the song pon repeat mek...⇣ More

Intro
Baako, Mienu… [M.anifest]

Anada anada, oh yeah, well.. [Kelvyn Boy]

Pre-Chorus [ Kelvyn Boy]
If I say I no dey hear
All my guys no dey hear
M.anifesto no dey hear oh
All my people no dey hear
Put the song pon repeat mek the people dem feel oh
Me I mek the girl go low low low
My ting e no be pilolo
Eye redder than a sobolo
See the beati mek i kololo




Chorus [Kelvyn Boy]
We geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Wo oh

Verse 1 [ M.anifest]
New tings on the horizon
When the cock dey crow then we rising
They say that M.anifest is polarizing
Boys no dey hear, who are you advising?
Me ntie mɛntie that’s a true feeling
Tell these old dogs I’m a new villain
Your two cents a nuisance I know shillings
I dey go from underdog to top billing
Fuck the world with a Trojan too
Boys no dey hear chale that’s the slogan too
On my p’s and q’s and my 1’s and 2’s
Keep the same energy when I run into… you
Ma ma agoro n’aso
Akɔlaa ho ɛbaa ɔsi mɛ dwonsɔ hmm
Na ɛɛbaa na ɛɛkɔ
Boys no dey hear, aden w’ani nsɔ?

Chorus [Kelvyn Boy]

We geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Wo wo

Verse 2 [M.anifest]
No be sey we no dey respect, we no dey hear
Can’t share our smiles if you no dey share our tears
Tell a low-life that we on the upper tiers
You no be my mate still...
Dey dey talk chaw
But we no dey listen we just stockpile
New ammunition we not hostile
Cause we get the vision
Pop styles everyday we’re transmitting
Young Cassius Clay is who i channel here
On stage dolo i don’t need a panel here
It appears even puppeteers not my peer
All my peers on chairs whiles the crowd cheers
Ma ma agoro n’aso
Akɔlaa ho ɛbaa ɔsi mɛ dwonsɔ hmm
Na ɛɛbaa na ɛɛkɔ
Boys no dey hear but we here we no go stop… yeah

Pre-Chorus [ Kelvyn Boy]

If I say I no dey hear
All my guys no dey hear
M.anifesto no dey hear oh
All my people no dey hear
Put the song pon repeat mek the people dem feel oh
Me I mek the girl go low low low
My ting e no be pilolo
Eye redder than a sobolo
See the beati mek i kololo

Chorus [Kelvyn Boy]
We geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Wo oh

Bridge [Kelvyn Boy]
Yɛ si asɛm aba
Obiara nbe tie asɛm aba
Everybody come around
Obiara nbe tie, asɛm aba ah
Yɛ di asɛm aba
Obiara nbe tie asɛm aba
Everybody come around
Obiara nbe tie asɛm aba ah

⇡ Less


Artist : M.anifest
SongTitle : We No Dey Hear
Featuring : Kelvyn Boy
Album : We No Dey Hear-Single
Release Year : 2020
Bitrate : 220 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats , Hip Hop/Rap
Producer: Kel-P

Added On : 2022-04-22
Length : 3:18

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on M.anifest's We No Dey Hear Track | Song

More Songs From | Featuring M.anifest

Suffer (Pt 2)
Ghana

M.anifest ● Suffer (Pt 2)

DUR 4:59
I Know: Toronto
Ghana

DarkoVibes ● I Know: Toronto

DUR 2:31
FT M.anifest
50 Years Freestyle
Ghana

M.anifest ● 50 Years Freestyle

DUR 3:23
Decisions
Ghana

Camidoh ● Decisions

DUR 3:22
FT M.anifest

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song