Papa Peter patara paw paw panye papa Paul
Papa Paul eburu paw paw no wan pick e call
Papa Peter patara paw paw panye papa Paul
Papa Paul eburu paw paw no wan pick e call
Papa Peter bring paw paw come give am papa Paul to chop
Papa Paul like play like play talk say e no go give am work
Story, story, story, story me I no get time to talk
Anything wey dem wan do I dey my own dey play along
Selfish, stingy, ona, ere azu
Selfish, stingy, ona, ere azu
Selfish, stingy, ona, ere azu
Selfish, stingy, ona, ere azu
Iriela nri ka ichege efere
Kuru mmiri dowa iko
Make you no go shele
You know say what you give
Is what you collect
Why you come dey collect when dem know say you no give
Now wahala don come you never pay rent for house
How you take finish the money you no know the where about
You just sit down dem carry paw paw come give you for hand
As you come chop am finish you still no turn table around
Ahhh nwanne iwotabe
Agbishi gbaga
Otola mana otola amatebe
Papa no dey rest cause e go marry five wives but
Jesus wey no create wife for himself, e get why
Why, Why, Why, Why, Why, Why, Why, Why
Why, Why, Why, Why, Why, Why, Why, Why
E choke
Papa Peter bring paw paw come give am papa
Paul to chop
Papa Paul like play like play talk say e no go give am work
Story, story, story, story me I no get time to talk
Anything wey dem wan do I dey my own dey play along
Selfish, stingy, ona, ere azu
Selfish, stingy, ona, ere azu
Selfish, stingy, ona, ere azu
Selfish, stingy, ona, ere azu
⇡ Less
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Legendary Styles's Selfish (Papa Peter) Track | Song