Laycon-Wagwan cover art

Laycon ● Wagwan

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Laycon's "Wagwan" right here on Musik8 -Go To Play-

Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan
Omo ope
Sho n lo
Sho n bo
Sho n lo
Wagwan, Wagwan
Wagwan

The money will look good on me
For this economy
As I don get money
Even me sef go form for...⇣ More

Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan
Omo ope
Sho n lo
Sho n bo
Sho n lo
Wagwan, Wagwan
Wagwan

The money will look good on me
For this economy
As I don get money
Even me sef go form for me

The money will look good on me
For this economy
As I don get money
Even me sef go form for me

Oya Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan

Omo ope
Sho n lo
Sho n bo
Sho n lo
Wagwan, Wagwan
Wagwan

I don dey get fine skin call me fresh boy
I get some mad cars who no like toys
I get over 5 shows in a day
Fuck out my way when I pull up in a Rolls Royce
Ghost mode, dem no dey see me
Ihiala when I show up in your city
Issokay to be me
Issokay to believe
Issokay when you know, Conny

Flows cold, oya jiggy jiggy
Oya tule tule ko mo pe we heavy heavy
Owo Kunle Kunle show me where the money dey
New location money way

The money will look good on me
For this economy
As I don get money
Even me sef go form for me

The money will look good on me
For this economy
As I don get money
Even me sef go form for me

Oya Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan

Omo ope
Sho n lo
Sho n bo
Sho n lo
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan

Oya uh
Spend the money in the ghetto
Street boy wey dey rep everybody from the get go
I keep the money in the circle
The fresh boy got my room steady looking like a bank o
Who got the key to Beamer Beamer
But I don’t drive any Beamer
I drive in a Benzo
Nigga I know where a nigga keep the banjo

Oh my days!

Damn I’m a nigga like yes
Don’t flex or flex yes
A Nigga like Benz or a jet
Sho ni CC load am
Cash app make money
Spend am
Oil money gas am

The money will look good on me
For this economy
As I don get money
Even me sef go form for me

The money will look good on me
For this economy
As I don get money
Even me sef go form for me

Oya Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan

Omo ope
Sho n lo
Sho n bo
Sho n lo
Wagwan, Wagwan
Wagwan, Wagwan

⇡ Less


Artist : Laycon
SongTitle : Wagwan
Album : Shall We Begin
Release Year : 2021
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Hip Hop
Producer: Finito

Added On : 2022-03-28
Length : 3:04

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Laycon's Wagwan Track | Song

More Songs From | Featuring Laycon

Koko
Nigeria

BasketMouth ● Koko

DUR 2:05
FT Laycon...
Waka Pass
Nigeria

Laycon ● Waka Pass

DUR 2:49
Peruzzi's Interlude
Nigeria

Laycon ● Peruzzi's Interlude

DUR 2:40
Ze Roberto
Nigeria

Laycon ● Ze Roberto

DUR 2:44

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song