LadiPoe-Guy Man cover art

LadiPoe ● Guy Man

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to LadiPoe's "Guy Man" right here on Musik8 -Go To Play-

[Intro]
Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto, leto



[Verse 1]
Last year, flight plans
World tour, white fans
Fine babes, meet guy man
Dem dey feel guys out in Saipan
Oya roll one, light am
Form...⇣ More

[Intro]
Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto, leto



[Verse 1]
Last year, flight plans
World tour, white fans
Fine babes, meet guy man
Dem dey feel guys out in Saipan
Oya roll one, light am
Form Voltron, five cars
Clash with the opps like titans
Omo that boy so Naija, whoa
Ladipoe lele yi kon se Ladipo (Yeba)
You know what they say, opolo tun po (Yeba)
They say that number one already spoken for (Yeba)
But I’ve never been the one to follow protocol
Protocol, protocol
Tear rubber flow this na follow come
Bless king word to Solomon
I be feeling like the chosen one

[Refrain]
Shey, make I remind you, ooh
Oluwa shina emi Rambo, ooh
Me, I no dey tango
I dey do my thing for the angle
Always in demand, oh
Pay my money make I come show
No more space for the Lambo
I be big boy now, I be Rambo

[Chorus]

Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto, leto
Sofun omo yen ko joko l’eso
If you no sure, abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago

[Verse 2]
I say Ladipoe lele yi kon se ladipo (Yo)
If only you knew where guys started from (Bro)
I dey feel myself, I no dey force am (No)
‘Cause these days, self-love is on brand
You’ve entered one chance, this one na club jam
Ginger promoter, secure the rucksack
We no dey too talk, leave am for podcast
Nowadays, all the fine babes don dey form gang
Siddon dere
See the drip, everything here imported
I got a tip, no dey trip of the success
‘Cause Afrobeat hit no mean say Hip-Hop’s dead (What he just said)
Okay, lost it now (Lost it)
Let’s get back on topic now (Topic)
Watch my baby buss it down (Buss it)
Only came to shut it down

[Chorus]
Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto, leto
Sofun omo yen ko joko leso
If you no sure, abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago
Aiye n lo ni Soweto
Mo gbomo ni Monaco
Wo ni Bella leto, leto
Sofun omo yen ko joko leso
If you no sure, abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aiye n lo gba mi lago

⇡ Less


Artist : LadiPoe
SongTitle : Guy Man
Featuring : Bella Shmurda
Album : Guy Man-Single
Release Year : 2023
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats , Hip Hop
Producer: Reward Beatz

Added On : 2023-06-14
Length : 2:50

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on LadiPoe's Guy Man Track | Song

More Songs From | Featuring LadiPoe

Know You II
Nigeria

Simi ● Know You II

DUR 2:59
FT Ladipoe
9:45
Ghana

King Promise ● 9:45

DUR 3:47
FT Ladipoe...
All In
Ghana

GuiltyBeatz ● All In

DUR 3:32
FT Nesta ,...
Guy Man
Nigeria

LadiPoe ● Guy Man

DUR 2:50
FT Bella Shmurda

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song