Kwesi Arthur-Revolution Sound cover art

Kwesi Arthur ● Revolution Sound

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Kwesi Arthur's "Revolution Sound " right here on Musik8 -Go To Play-

Weytin you go do when we come for you
Real bad men in designer suits
Fuck up my country, deprive the youth
Weytin we go do, weytin we go do
Ɛnkosi dabɛn nti dabɛn we go jam
It's a revolution sound
Everybody hurry hurry move to the...⇣ More

Weytin you go do when we come for you
Real bad men in designer suits
Fuck up my country, deprive the youth
Weytin we go do, weytin we go do
Ɛnkosi dabɛn nti dabɛn we go jam
It's a revolution sound
Everybody hurry hurry move to the ground
Weytin we go do, weytin we go do

My country dey bee but its fucked up
Plenty dey see but dey fear talk
Plenty dey talk no action
Ones with actions (turn me up) criticized non-stop
Fri 202 mate saa ɛbɛ yɛ yiɛ
20' we dey it gets worse everyday
How make I vote when you all seem the same
Ghana we dey, we dey maintain
Why say them rich while the poor get poorer
Why all my brothers wan go live abroad
Tell me what go happen if them see how we bore

Take it to the streets, take it to 'em all

Weytin you go do when we come for you
Real bad men in designer suits
Fuck up my country, deprive the youth
Weytin we go do, weytin we go do
Ɛnkosi dabɛn nti dabɛn we go jam
It's a revolution sound

Everybody hurry hurry move to the ground
Weytin we go do, weytin we go do

Me nana sɛ junior ɛnka politics
Sisi wai yɛ nation building (check it)
Them take we for fools
We're set up to lose
Me I for refuse, I dey owe it to all my children

I be just another coward if I backdown
I for use my voice while I'm up now
V8 with sirens speeding
Apemfoɔ te okada so they're bleeding
Do you see the suffering?
Do you have a soul?
Blood in the streets
Do you see the roads?
Schools under trees the kiddies no dey mow
ɔman no sɛe a, me I no get nowhere go
Sika tɔ wo nsa mu a, na ɛkɔ

Chaley bye later
If I paid for it, is it still a favour?
Import biribiara even toilet paper
If you go talk you go turn hater

I know what them no wan make you hear
I know what them no wan make you see
Me country no ɛda dwamu wey them dey sell
What a national catastrophe

⇡ Less


Artist : Kwesi Arthur
SongTitle : Revolution Sound
Album : Revolution Sound (Single)
Release Year : 2020
Bitrate : 128 Kbps
Country: Ghana
Genre : Hip Hop/Rap
Producer: MOG Beatz

Added On : 2022-02-25
Length : 2:18

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Kwesi Arthur's Revolution Sound Track | Song

More Songs From | Featuring Kwesi Arthur

Make A Way
Ghana

Kwesi Arthur ● Make A Way

DUR 2:19
Fefe Ne Fe
Ghana

Kwesi Arthur ● Fefe Ne Fe

DUR 2:48
Ginger
Ghana

Kwesi Arthur ● Ginger

DUR 3:07
Hijack
Ghana

Kwesi Arthur ● Hijack

DUR 2:32

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song