Kofi Mole-Your Love cover art

Kofi Mole ● Your Love

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Kofi Mole's "Your Love " right here on Musik8 -Go To Play-

Uuuh uh uh eh
Your love, your love
Aposor geng, geng, geng eh

My baby come hold me tight
I dey miss you the more we fight
Edey enter my soul inside
I dey miss you, I no fi lie

Girl I need you love, your love
I wanna see...⇣ More

Uuuh uh uh eh
Your love, your love
Aposor geng, geng, geng eh

My baby come hold me tight
I dey miss you the more we fight
Edey enter my soul inside
I dey miss you, I no fi lie

Girl I need you love, your love
I wanna see your face
Girl I need you love, your love
Come make I feel okay
Girl I need you love, your love
I wanna hold you tight
Girl I need you love, your love
'Cause, I dey miss you pass

Anytime you dey with me
You dey make I dey feel alive
You give me the energy
Girl I dey feel your vibe
Baby please don' go away
'Cos, I dey need you in my life

Baby, you dey bright up my day
You be my sunshine oo
So baby tell me how you dey feel
Be real and lemme know
Bɛbia a wo bɛ kɔ, me di w'akye
Girl I go follow you to where you go

Tell me how you dey feel
Be real and lemme know
Bɛbia a wo bɛ kɔ me di w'akye
Girl I go follow you to where you

Girl I need you love, your love
I wanna see your face
Girl I need you love, your love
Come make I feel okay
Girl I need you love, your love
I wanna hold you tight
Girl I need you love, your love
'Cos, I dey miss you pass

Ɔdɔ yɛ wu, wo a na me dɔ
Wo a na me pɛ
Hwɛ na wo ɛngya me hɔ
Bra na yɛn mbo nkɔmɔ dɛ
Ɔdɔ yɛwu, wo a na me dɔ oo
Me, me se wo a na me pɛ
Hwɛ na w'ɛngya me hɔ
Bra na yɛ mbo nkɔmo dɛ

Eh, shoddy no dey show show body, but she is soo sexy
Eh, body like a Coca Cola bottle, I beg no pepsi
Eh, she be independent lady, she no thirsty
Shoddy no be cheap, so she no dey give no entry
Eh, sɛ ma nte ne nka a, eee na ma fɔn aka tia
Sɛ mɛnhu n'anim a, me se me da, nda
Me nya ntaban a, nka me tu faa to my baby
Baby come over, come over make I feel

Girl I need you love, your love (I need your love)
I wanna see your face
Girl I need you love, your love (Baby, I need your love)
Come make I feel okay (I need your love)
Girl I need you love, your love(Baby, I need your love)
I wanna hold you tight (I need your love)
Girl I need you love, your love (Baby, I need your love)
'Cos, I dey miss you pass (I need your love)

Ɔdɔ yɛwu, wo a na me dɔ (Baby, I need your love)
Wo a na me pɛ
Hwɛ na w'angya me hɔ (Baby, I need your love)
Bra na yɛ mbo nkɔmo dɛ

Ɔdɔ yɛwu, wo a na me dɔ oo (Baby, I need your love)
Me se wo a na me pɛ
Hwɛ na w'ɛngya me hɔ (Baby, I need your love)
Bra na yɛ mbo nkɔmo dɛ (Baby, I need your love)

⇡ Less


Artist : Kofi Mole
SongTitle : Your Love
Album : Aposor Love EP
Release Year : 2019
Bitrate : 128 Kbps
Country: Ghana
Genre : Hip Hop/Rap
Producer: Moni

Added On : 2022-02-28
Length : 3:05

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Kofi Mole's Your Love Track | Song

More Songs From | Featuring Kofi Mole

Highlander
Ghana

RJZ ● Highlander

DUR 3:02
FT Nxwrth,...
Lit
Ghana

Quamina MP , Kofi Mole ● Lit

DUR 3:15
FT Kweku Smoke
Great
Ghana

Quamina MP , Kofi Mole ● Great

DUR 2:46
Wonunwonhyele
Ghana

Quamina MP , Kofi Mole ● Wonunwonhyele

DUR 3:12

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song