Koffee-Ye (Burna Boy Cover Live) cover art

Koffee ● Ye (Burna Boy Cover Live)

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Koffee's "Ye (Burna Boy Cover Live)" right here on Musik8 -Go To Play-

[Refrain]
Oluwaburna, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

[Verse 1]
This one na gbedu wey dey...⇣ More

[Refrain]
Oluwaburna, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

[Verse 1]
This one na gbedu wey dey ja pata
Me, I no get time, I dey da pada
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Biggie man, wey no dey wear agbada
Ahn ahn




[Chorus]
My bredda, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My bredda, what's it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing

[Verse 2]
Ahn, make you know say
Anything wey you do, dem must commentate...
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way...
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey
For my people, dey gon' say

[Pre-Chorus]
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me

[Chorus]

My bredda, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My bredda, what's it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing

[Verse 3]
Different things dem happening
Schemes and packaging
In er one night, fourshows I'm juggling
Flow like the ocean, my boat I'm paddling
Shout out Shina Peller
That's my bro; my family
Frozen chains, when it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight, you are not my mate
If you be Commissioner, I be Head Of State

[Pre-Chorus]
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me

[Chorus]

My bredda, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My bredda, what's it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit...

[Refrain]
Oluwaburna, o
Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

⇡ Less


Artist : Koffee
SongTitle : Ye (Burna Boy Cover Live)
Album : Ye (Burna Boy Cover Live)-Single
Release Year : 2019
Bitrate : 192 Kbps
Country: Jamaica
Genre : Afrobeats , Dancehall
Producer: Phantom

Added On : 2022-06-22
Length : 3:10

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Koffee's Ye (Burna Boy Cover Live) Track | Song

More Songs From | Featuring Koffee

Gimme
Uk, British

Sam Smith ● Gimme

DUR 2:52
FT Koffee...
Switch It Up
Jamaica

Protoje ● Switch It Up

DUR 4:02
FT Koffee
Ye (Burna Boy Cover Live)
Jamaica

Koffee ● Ye (Burna Boy Cover Live)

DUR 3:10
Lockdown
Jamaica

Koffee ● Lockdown

DUR 3:00

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song