Joeboy-Live Your Life cover art

Joeboy ● Live Your Life

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Joeboy's "Live Your Life" right here on Musik8 -Go To Play-

They go talk say I be stubborn
Say me head be coconut
Telling me what to do
But I do what I want
Me I no dey follow everyone
Is common sense no common, I special I no normal

Eh eh, eh eh, eh eh
Cause I dey run my race, on my peak
Dey...⇣ More

They go talk say I be stubborn
Say me head be coconut
Telling me what to do
But I do what I want
Me I no dey follow everyone
Is common sense no common, I special I no normal

Eh eh, eh eh, eh eh
Cause I dey run my race, on my peak
Dey do my thing jejely
And I no dey gum body
Yea yea





I go live my life
I go speak my mind
If dem love give me story
I try to do what I think is right
So make you live your live
Make you speak your mind
If dem no give you story
Just try to do when you know is right
Follow your own lane
Follow your own God oo
Climb your own ladder
Follow your own lane!

I no go give lady pressure
I no go come make I say i dey try measure
But dey see me I be de driver
I no go give person wey no get conscience..Nonsense
I go ignore with pa$$ion
Whether me seeing you retarded
Wettin concern me with my drive…ewey

Cause I dey run my race, on my peak
Dey do my thing jejely
And I no dey gum body
Yea yea

I go live my life
I go speak my mind
If dem love give me story
I try to do what I think is right
So make you live your live
Make you speak your mind
If dem no give you story
Just try to do when you know is right
Follow your own lane
Follow your own God oo
Climb your own ladder
Follow your own lane!

Joe Joe Joe boy pon deck...

⇡ Less


Artist : Joeboy
SongTitle : Live Your Life
Album : Live Your Life-Single
Release Year : 2022
Bitrate : 256 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats

Added On : 2022-12-02
Length : 2:33

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Joeboy's Live Your Life Track | Song

More Songs From | Featuring Joeboy

Kelewele
Ghana

Smallgod ● Kelewele

DUR 2:22
FT Joeboy
Concerning
Nigeria

Joeboy ● Concerning

DUR 2:40
Adenuga
Nigeria

Joeboy ● Adenuga

DUR 2:40
FT Qing Madi
Osadebe
Nigeria

Joeboy ● Osadebe

DUR 2:37

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song