Joeboy-Blessings cover art

Joeboy ● Blessings

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Joeboy's "Blessings" right here on Musik8 -Go To Play-

[Intro]
Oho-owee yeah, yeah, yeah
Oh, I think I drank too much

[Chorus]
Omo na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
So don't worry my brother
My...⇣ More

[Intro]
Oho-owee yeah, yeah, yeah
Oh, I think I drank too much

[Chorus]
Omo na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
So don't worry my brother
My sister you go get your time
'Cause na blessings on blessings on blessings
Wey we all dey find

[Verse 1]
BABA God abeg abeg o
I don’t want to carry last o
Na why I dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o (Yeah)
BABA God abeg o
I no want to carry last o
Na why I Dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o (Yeah, yeah, yeah)






[Bridge]
Because na blessings on blessings on blessings
I Dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I Dey find

[Verse 2]
Answer me
Make your blessings cover me
I no Dey you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and Dey guide me
Oluwa joor
Answer me
Make your blessings cover me
I know say you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and dey guide me

[Chorus]
Because na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings wey me I dey find
So don't worry my brother
My sister you go get your time
'Cause na blessings on blessings on blessings wey me I dey find

[Outro]
O yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo
O yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo
(Joe, Joe, Joeboy 'pon deck)


⇡ Less


Artist : Joeboy
SongTitle : Blessings
Album : Love & Light EP
Release Year : 2019
Bitrate : 192 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afro Pop
Producer: BeatsByKO , Deratheboy

Added On : 2022-05-13
Length : 2:31

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Joeboy's Blessings Track | Song

More Songs From | Featuring Joeboy

Kelewele
Ghana

Smallgod ● Kelewele

DUR 2:22
FT Joeboy
Concerning
Nigeria

Joeboy ● Concerning

DUR 2:40
Adenuga
Nigeria

Joeboy ● Adenuga

DUR 2:40
FT Qing Madi
Osadebe
Nigeria

Joeboy ● Osadebe

DUR 2:37

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song