Chaa!
Musical Taliban number 1
It's iyanya
Ajè
Kupe je kalè
Everybody just dey samankwe
And I like the way all the girls
Stay for the place just dey shake am
Everywhere maramma
Plenty money dey na who go chop am?
Na we get our money we dey spend am
Na who wan come check am
Livin life in da local eh
Funny things no be local eh
Since you know say na ballerz way
Sabi girls no go look away
Normally na men dem run am
We go use money break your waste
Everything wey you want e go dey
You go still package some takeaway
Eeeee
Oya ileke baby, (omaramma)
You dey make my body dey (kakaraka)
Let me make you happy o, omalicha
Yema rono mele ifariga
Mama ye mama
Mama ye mama (mama eh)
Mama ye mama (mama eh)
Mama ye mama
Eh eh
Come be my baby, me I love am (love am die die)
Come be my baby, i love am am die
Come be my baby, come and chop my (chop my dollar)
I love my baby, I love am die die
Anyhow wey you want
I go give am to you oh bagbeos
If na money you want
I go give am to you my sheri ooh
Anywhere wey you wan go
My baby make we dey follow dey go
If na money you want I go give it to you my sheri ooh
,
Come and give it to me my lover
(Baby, I love am die)
Make e give it to me my baby
(Come be my baby, come and chop my dollar)
Everywhere maramma plenty money dey
Na who go chop am?
Na we get our money we dey spend am
Na who wan come check am
Livin life on the local eh
Funny things no be local eh
Since you know say na ballerz way
Sabi girls no go look away
Normally na men dey run am
We go use money break your waste
As e know say na ballerz way
You go still package some takeaway
Oya ileke baby (omaramma)
You dey make my body dey (kakaraka)
Let make you happy o omalicha
Yema rono mele ifariga
Come and give it to me my baby
(Baby me I love am die ah)
Come and give it to me my lover
(Baby I love am die)
Make e give it to me my baby
(Come be my baby i love am die ah)
Chop I chop
Eh eh eh eh
Oh oh oh oh eh eh eh eh
Funny things no be local eh
⇡ Less
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Jaywon's Oh My Love (Nakupenda) Track | Song